Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Collect Lyrics by Dremo

Codename, Vol.2

2020

Wey you
Wey all of una first of all
E be like say no levels
No levels pa pa
Hold am hold am
Hold everybody ja po ja po
One time one time
Wey the levels

Take time make you take time
Before I vex e dey take time
If I vex you know say you no take time
When I talk say make you take time
So take time make you take time
Or we go pull up in the day time
We go fuck una up no dey take time
We go give dem give dem dey go take am

Shey you dey whine me (me,me,me,me)
Ehn no dey whine me (me,me,me,me)
Shey you dey shey you dey whine me
No dey whine me
Ehn

They must collect, they must collect
They must collect (Gbas gbos)
They must collect, they must collect
They must collect (Gbas gbos)

Won ma da no
Ton ba don wo
Won ma da mo
Ton ba don wo

They must collect, they must collect
They must collect (Gbas gbos)
They must collect, they must collect
They must collect (Gbas gbos)

Won ma da mo
Ton ba don wo
Won ma da mo
Ton ba don wo

Ehn say what
You say mi o gbo
You say
You see craze you pick race
No dey look face Uche
Clear road give space
Fo won lenu toothache
Toothpaste for the teeth problem
Even Tonto want my dickeh
Headphones and Louis shades on
I no no who you dey talk to
We no even dey the same class
Them no tell you before you come school
I Dey competition with only the mirror and na both of us dey top 2
Even if you never get soulmate dem no tell you make you couple

Shey you dey whine me
Ehnnn no go dey whine me
Shey you dey whine
No go dey whine me, Ehn

They must collect, they must collect
They must collect (Gbas gbos)
They must collect, they must collect
They must collect (Gbas gbos)

Won ma da mo
Ton ba don wo
Won ma da mo
Ton ba don wo

They must collect, they must collect
They must collect (Gbas gbos)
They must collect, they must collect
They must collect (Gbas gbos)

Won ma da mo
Ton ba don wo
Won ma da mo
Ton ba don wo

Ehn say what
You say mi, o gbo
You say
You see craze you pick race
No dey look face uche
Never burst your screen guard this way
You don’t want to see my dispair (display)
If you do like baba Kingsway
Dem go many for this clan

We getting the bag yeah
We getting the bag yeah
Look don’t be upset
Thats what you get when you mess with the gang yeh
Say you dey flex Wetin you get ogbeni calm down
Wait take 2 steps back first

Shey you dey, Shey you dey whine me
Ehnnn no go dey whine me
Shey you dey, Shey you dey whine
No go dey whine me, Ehn

They must collect, they must collect
They must collect (Gbas gbos)
Ayaya
They must collect, they must collect
They must collect (Gbas gbos)
Ayaya

Won ma da mo
Ton ba don wo
Won ma da mo
Ton ba don wo

They must collect, they must collect
They must collect (Gbas gbos)
They must collect, they must collect
They must collect (Gbas gbos)

Won ma da mo
Ton ba don wo
Swaps
Won ma da mo
Ton ba don wo

Say what
Say what
Credits

About “Collect” by Dremo

Read the complete lyrics to "Collect" by Dremo from the album "Codename, Vol.2" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Collect" is performed by Dremo. from the album "Codename, Vol.2" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Collect", explore more songs by Dremo using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Dremo · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Collect" is credited to Dremo. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Collect" appears on "Codename, Vol.2" in 2020.

Visit the Dremo artist page at /artist/dremo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.