Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Dig Hole Lyrics by Drizilik

2022

Anything kin happen na makit
Even if na fana makit
But Somtin for go kam na yu pokit
Bifo u play soccer with bokit
Everybody do what they choose
Nobody nor tell me for do dis
Wetin matter na wetin you make
You nor make up you mind you be making excuses
Di neba i pikin don get belle
Wether e keep or not na money de kill am
I still wan for pose en de dengedeh
Man dem wey nor know natin continue for ask
Ous tem yu de rest?
Di de no de
De wet fo tumara lek tidе no de
Na sot kin tan we ei pay no dе
Wisf wan fo save am bot we nor de
So wi de Dig Hole dig hole Koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
That’s how we living the life
Dig Hole dig hole for Koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
That’s how we living the life
Habit over economy
Me appetite de turn on me
The atm machine kam fond of me
Di tem we me bank account de make fun of me
A si wahala de kam a shame fo ron
Noto pikin pull na doh me nem go don
Som man go de wonda luk trobul
Even he that is down de fred fodom
No sho me di we padi a no os
No sho mi di we padi a no os
We i don na fo hustle
We de dreg leke yawo klos
Ous tem yu de rest?
Di de no de
De wet fo tumara lek tide no de
Na sot kin tan we ei pay no de
Wise wan fo save am bot we nor de
So wi de Dig Hole dig hole Koba hole
Dig hole dig hole koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
That’s how we living the life
Dig hole dig hole for koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
That’s how we living the life
If a de drift papa show me the way
Sometimes I don’t see the thin line between denial and delay
But e go make sense if a make am today
Once you getting one the other one is going away
Dig hole dig hole koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
That’s how we living the life
Dig hole dig hole for koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
Dig hole dig hole for koba hole
That’s how we living the life
Credits

About “Dig Hole” by Drizilik

Read the complete lyrics to "Dig Hole" by Drizilik in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Dig Hole" is performed by Drizilik. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Dig Hole", explore more songs by Drizilik using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Drizilik · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Dig Hole" is credited to Drizilik. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Dig Hole" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Drizilik artist page at /artist/drizilik for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.