Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Exodus Lyrics by Drizilik

Drizilik exodus

2021

[Intro]
Hey!!
Master
[Verse 1:Drizilik]
Back then when we start, nobody nor understand
Na God's plan wey we made from the stand
From the feet we dey take to the stand
We dey hope say we reach na the land
Everybody don dress for the occasion
Leh we meet na the location
God inh will na for move wetin don go around
Nor need for kam around, we nor live in a rotation (yeah)
Wey we free we dey flow dey nor gate we
Na we back leh deh talk and debate we
We nor go able dey usai deh hate we
We nor go able wait deh dey wait we
Neba deh nor fit to test us, whatever we do we stay blessed
I know when we arrive we gon turn up
When we arrive we gon flex
[Hook:Drizilik]
We dey move, we dey move, we dey move God inh people deh dey move
God inh people deh dey move
We dey move, we dey move, we dey move
God inh people deh dey move, we nor get natin else to prove
God inh people deh dey move
[Chorus:Drizilik]
Exodus, exodus, exodus, exodus, exodus
[Verse 2:Drizilik]
To December thirty from first of the first
Getting money is the cause of the cause
Ah tell them I got it the sauce of the sauce
So ah nor go stress, because?
Deh go only love you wey you high at the peak
Deh nor know say you build from the ground up
If you know you worked too hard to retrieve a life shit
Act like you got something to be proud of
Bad energy, ah don remove
Deh think ah fall, or lost the groove
Ah don pata back, you heard the news
Delivery van I'm on the move
Me neba deh nor fit to test us, whatever we do we stay blessed
I know when we arrive we gon turn up
When we arrive we gon flex
[Hook:Drizilik]
We dey move, we dey move, we dey move God inh people deh dey move
God inh people deh dey move
We dey move, we dey move, we dey move
God inh people deh dey move, we nor get natin else to prove
God inh people deh dey move
[Chorus:Drizilik]
Exodus, exodus, exodus, exodus, exodus
Hey!!
[Outro]
Yaya greetings ya people this wan ya big bad chude from the whole Sierra Leone
So big up Africa, big up the whole of Ghana, big up the whole Nigeria and the people ina shukubly
Wuh ya say so put this pan repeat
And better nor flip pan it Movement of jah people
Pow pow pow pow!!
Extraordinary
Credits

About “Exodus” by Drizilik

Read the complete lyrics to "Exodus" by Drizilik from the album "Drizilik exodus" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Exodus" is performed by Drizilik. from the album "Drizilik exodus" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Exodus", explore more songs by Drizilik using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Drizilik · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Exodus" is credited to Drizilik. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Exodus" appears on "Drizilik exodus" in 2021.

Visit the Drizilik artist page at /artist/drizilik for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.