Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Paddy Lyrics by DTL WorLDWIDE

0

Ye ye ye ye, ewo
Oh no no no, ewo
Ye ye ye ye, ewo
Oh no no no, oh
My paddy hala me yesterday but now my paddy done go
I dey call him phone e dey ring but my paddy no know
Say we go meet for December if my paddy done show
But my paddy done go, my paddy done go
Life is too short o, ewo
Like bumshort o, ewo
Gimme one shot o, ewo
Make I comot for my feelings o, ewo
Life is too short o, ewo
Like bumshort o, ewo
Gimme one shot o, ewo
Make I comot for my feelings o, ewo
Hmmm hmmm mmmmm
Hmmm hmmm mmmmm
Hmmmm hmmm mmmm
Hmm hmmm mmmm
Hmmm hmmm mmm
Gimme two shots of Tequila
This thing e dey mess with my medulla
For the street e dey popular
But dem shoot ham kill throwey like animal
Inside the bush wey him lay
People no see ham till the next day eh
Won pariwo ye
When dem see the body wey dem spray ye
Say na gentle boy, him no like wahala
Say na for next month he dey travel go Canada
Him done go do Visa, he dey comot for Nigeria
We pray say we live long we go still meet for Paradise
My paddy hala me yesterday but now my paddy done go
I dey call him phone e dey ring but my paddy no know
Say we go meet for December if my paddy done show
But my paddy done go, my paddy done go
Life is too short o, ewo
Like bumshort o, ewo
Gimme one shot o, ewo
Make I comot for my feelings o, ewo
Life is too short o, ewo
Like bumshort o, ewo
Gimme one shot o, ewo
Make I comot for my feelings o, ewo
Hmmm hmmm mmmmm
Worldwide Mix

About “Paddy” by DTL WorLDWIDE

Read the complete lyrics to "Paddy" by DTL WorLDWIDE. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"Paddy" is performed by DTL WorLDWIDE. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Paddy", explore more songs by DTL WorLDWIDE using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for DTL WorLDWIDE · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Paddy" is credited to DTL WorLDWIDE. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Paddy" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the DTL WorLDWIDE artist page at /artist/dtl-worldwide for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.