Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Overdose Lyrics by Dunnie

2020

[Intro]
Ohhh ohhh ohhh ah ah

[Verse 1]
People dey ask me say
Wetin you give me chop odo
I dey tell dem say
Wetin you give me na just love
I dey ask you say
Wetin you give me chop odo
You dey tell me say
Wetin you give me na just love

[Pre-Chorus]
Juma sosoliso ajuma
Where you go I wanna go ajuma
Babyboy sosoliso ajuma
Oh ajuma catch my heart
Juma sosoliso ajuma
Where you go I wanna go ajuma
Babyboy sosoliso ajuma
Eh you have captured my heart o

[Chorus]
Love me love me
The way that you give me love Na wa
Touch me touch mе
The way that you give me lovе na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Love me love me
The way that you give me love Na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa

[Verse 2]
Whether na sunny abi na rainy whether
You can count on me
Whenever you call on me o
Baby mi I will always be there
Whether na morning abi na evening time o
Baby count on me
Whenever you call on me o
Baby mi I will always be there

[Pre-Chorus]
Juma sosoliso ajuma
Where you go I wanna go ajuma
Babyboy sosoliso ajuma
Oh ajuma catch my heart
Juma sosoliso ajuma
Where you go I wanna go ajuma
Babyboy sosoliso ajuma
Eh you have captured my heart o

[Chorus]
Love me love me
The way that you give me love Na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Love me love me
The way that you give me love Na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Credits

About “Overdose” by Dunnie

Read the complete lyrics to "Overdose" by Dunnie in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigeria, Pop.

"Overdose" is performed by Dunnie. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Overdose", explore more songs by Dunnie using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Dunnie · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Overdose" is credited to Dunnie. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Overdose" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Dunnie artist page at /artist/dunnie for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.