Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Baba God Lyrics by Durella

Reconfigurated

0

I thank the lord baba baba baba
Baba god baba god baba god baba
God baba god ye chai baba god e e e
See I started from mushin my name be
Oluwadamilare o kulaja omo ijebu omo
Ijebu ileson nile wa now I don cut across
All the enemies and the obstacles omo
No be my power na my god e na my god
Dey see they won run me down but dey
Can’t run me down they won pull me down
But dey can’t pull me down because am
Too much because you are too much
Because of you na you send me up eh
Baba god you the best thing that ever
Happened in my life that na why am
Singing this song for you because moti
Lowo moti lola chai
Baba god e e e I thank you e e e
You too much e e e chineke me
Ah chai baba god e e e thank you
E e e you too much e e e chineke
Me ah chai
There is nothing in this world wey you
Go do for dem wey dem go like e dem
Go talk sey you no sabi even though
You try dem go say you no try well well
Ah but today look at me look where
I dey today omo I thank god e everything
I do now na baba god na you e e no motor
Wey I get someone na god e house wey
I get someone na god e even name wey
I get and the fame wey I get everything
Wey I get I say na you e
Baba god e e e I thank you e e e
You too much e e e chineke me
Ah chai baba god e e e thank you
E e e you too much e e e chineke
Me ah chai
Now I go like to tell all the bad belle people
And the enemies people one thing one thing
One thing one thing make dem hear me now
Oya enemies pack up pack up bad belle people
Oya pack up pack up if you won run me down
Oya pack up pack up if you no want make I shine
Oya pack up pack up because am the son of
The capital god and am going forward backward
Never everything am doing now is getting better
I thank my mama and I thank my papa see
Enemies can’t run me down enemies make
You look at me well well am the son of the
Capital god takes more than a man to become
A king it takes more than in 11 to be eleven
Oh baba god na because of you I dey sing
Sing this song sing this song sing this song
For you
Baba god e e e I thank you e e e
You too much e e e chineke me
Ah chai baba god e e e thank you
E e e you too much e e e chineke
Me ah chai
Credits

About “Baba God” by Durella

Read the complete lyrics to "Baba God" by Durella from the album "Reconfigurated". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Baba God" is performed by Durella. from the album "Reconfigurated" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Baba God", explore more songs by Durella using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Durella · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Baba God" is credited to Durella. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Baba God" appears on "Reconfigurated".

Visit the Durella artist page at /artist/durella for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.