Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Over Again (Remix) Lyrics by Edem

0

[Intro]
Genius Selection
Yo Genius, let take dem go a Jamaica now!
Whayasay
Edem
Let's go
Get 'em
Lord have mercy

[Hook]
Ma padi diet am, e break hin heart wey e dawg am
Me I take am, I wan keep am so I speck am
Ma padi diet am, e break hin heart wey e dawg am
Me I take am, I wan keep am so I speck am
Gedeme!

[Chorus]
I no dey care what they say, anything I go pay
I go dey love you over and over and over and over again
I no dey care what they say, anything I go pay
I go dey love you over and over and over and over again

[Verse 1]
Ok how come, you tell di gyal say you want her inna yard
So you pull out the range and pick am
So you want the gyal fi meet all of your bredda and you buoy dem
You invite am
You mussa mad and lie to di gyal say mi take you round the globe
Like Victoria and Beckham
Him is a rap Doctor him is Duncan
And you run out you mouth you diet am
Mi sight you inna ya and you hold him right hand
Mi a go murder you, Van Damme
Ebe va nava wume xekae kam
The first time me sight am, mi no go like to no bada mi like am
Gake medzibe madzi nyade magblor elabe nyasi megblor I no write am
Gedeme!

[Hook]
Ma padi diet am, e break hin heart wey e dawg am
Me I take am, I wan keep am so I speck am
Ma padi diet am, e break hin heart wey e dawg am
Me I take am, I wan keep am so I speck am
Gedeme!

[Chorus]
I no dey care what they say, anything I go pay
I go dey love you over and over and over and over again
I no dey care what they say, anything I go pay
I go dey love you over and over and over and over again

[Verse 2]
You nuh see it to speck am
Mi make she use all the good, good things inna di world and look bad
You no dey wreck am
When you done with di gyal and di gyal shed tears inna your house
Then you dawg am, you know the thing wey you do na right
You na kiss and caress her, you for stop am
The girl dey be kɛkɛ, you wan rock am
But me, gedeme, I wan keep am, so she shout and say you the real one
Oww!
Edzi gbam nam
And wehen him touch a hair 'pon your body, pack up and lef
Then lock am
And if him play, I snipe am
If you be girl wey your man no dey treat you right
Then holla at me then lef am
Gedeme!

[Hook]
Ma padi diet am, e break hin heart wey e dawg am
Me I take am, I wan keep am so I speck am
Ma padi diet am, e break hin heart wey e dawg am
Me I take am, I wan keep am so I speck am
Gedeme!

[Chorus]
I no dey care what they say, anything I go pay
I go dey love you over and over and over and over again
I no dey care what they say, anything I go pay
I go dey love you over and over and over and over again

[Outro]

Credits

About “Over Again (Remix)” by Edem

Read the complete lyrics to "Over Again (Remix)" by Edem. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap, Pop.

"Over Again (Remix)" is performed by Edem. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Over Again (Remix)", explore more songs by Edem using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Edem · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Over Again (Remix)" is credited to Edem. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Over Again (Remix)" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Edem artist page at /artist/edem for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.