Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Voicemail Conversation Lyrics by Edreez khalifa

0

I don show again, na una babe lady van, life on 95.1wazobia FM. Howfa I dey here with my real nigga, my real gee, the bro wey dey give me joy, hi is not any other person than Edreez Khalifa, una know the guy na I dey always talk about this guy life, that guy ehen.... I no want just reason him Matter, but if una go sharperly remember him latest album Dec 16 1996 na him be that, anyways Edreez Khalifa, how things dey go with u? Hope say the COVID-19 no dey hinder u from the right thing? And I dey pray say ehen this ur album wey want blow so, God go bless u plenty plenty, u go hammer, but eemm, base on this matter, I no want take much of our time, Edreez me i for like eemm, anyhow wey e be, make u no stop, continue ur good work papa God go bless u selense, as e dey be we knw say entertainment industry no funny, e no easy, obstacles yaahh for way u understand ba? Plenty people go throw stones at u how u take doge that stones him Matter pass, how u take clamp ur stairs na him matter pass, no allow anybody spill banana for ur way, make be u go match am fall because if u fall my guy, although I know say falling no be bad thing but na when u decide say u no want stand up na there u cast o, we ur fans now u Don disgrace us, but anyhow wey e be Sha make that one no bring u down no matter wetin u see for ur way. Edreez I dey sure say u dey hear me oh no be say u go dey look me eye ball to eye ball o, open ur ear, music industry no funny, entertainment industry no funny, but everybody dey there, we just dey say we dey look for one particular thing but na different road everybody dey pass, I fit use stairs, the other person fit use road, the other person fit use air, another person fit use water e no mean na same point na him all of us go meet so anyhow wey e be Sha Edreez, always keep ur heights, never ever allow anyone to bring u down u have always been the best and will continue to be the best, guy u get talent so use ur talent well.

About “Voicemail Conversation” by Edreez khalifa

Read the complete lyrics to "Voicemail Conversation" by Edreez khalifa. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Non-Music.

"Voicemail Conversation" is performed by Edreez khalifa. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Voicemail Conversation", explore more songs by Edreez khalifa using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Edreez khalifa · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Voicemail Conversation" is credited to Edreez khalifa. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Voicemail Conversation" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Edreez khalifa artist page at /artist/edreez-khalifa for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.