Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Just Because Lyrics by EESKAY

2024

Just Because Lyrics

Just because

Swalala !!!

Just because you see me for the street
Say when e drop the thing Dey burst
I took the risk
I laid my life
Sotey I even fall oh

When the show they flop
Say make you tell me who dem call
Nah me dem call

Just because
I Dey para for them Niggas wey Dey jonze
Dem know the exit to the left
Nah make them ball
I no Dey joke
I no Dеy sing Beyoncé
Song oh
Oti ton!!!

Just because
My shawty carry hеavy something Wey them no fit touch
When I touch the mic
When I leave am e be corpse
From the corpse
The thing turn into the sauce
And e Dey drip
And you know say them Dey suck


Bon bidi
Bon bidi
Bon bidi
To many niggas come and go
It’s just company

Too many times I told them niggas not too fuck with me

True be say we are the all
Masses
The population never loose in counting
If one loss we all lost
Captain

Nah the one with the hijab
Nah Them Dey council
And the one for the streets
Nah are because of assuu
And the ones doing runz turn Stella Damascus
No Dey vex for your bros just because dem pass you

Go carry your own
My gee make you ji masun

Took So Many Turns and Turns
Before the Highway

You Say My Case Adjourned
We go Meet on that Day

Everybody turn go come
And if it don’t moti jàde

On to the next please

Anytime Wey they ask I remain the best please
(Yes please )

Get over here like I be scorpion
Sit over there like you don’t belong
My face show I no be anonymous
I no fit beg anybody to show me love

Show me
Show me
Show me love x4

When Steez don pass the water for my garri
Me take trips on them I go Paris
All the finner things
I desire them
Highest in the room
I be like marjuana air

Just because you see me for the street
Say when e drop the thing Dey burst
I took the risk
I laid my life
Sotey I even fall oh

When the show they flop
Say make you tell me who dem call
Nah me dem call

Just because
I Dey para for them Niggas wey Dey jonze
Dem know the exit to the left
Nah make them ball
I no Dey joke
I no Dey sing Beyoncé
Song oh
Oti ton!!!
Credits

About “Just Because” by EESKAY

Read the complete lyrics to "Just Because" by EESKAY in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Just Because" is performed by EESKAY. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Just Because", explore more songs by EESKAY using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for EESKAY · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Just Because" is credited to EESKAY. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Just Because" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the EESKAY artist page at /artist/eeskay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.