Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Love Norto Yagba Lyrics by Ejatu

Testing The Waters

2019

[Intro]
Pack you bag
Lef am go
Gee am ee love make ee go bifo
Pack you bag
Lef am go
Gee am ee love make ee go bifo
[Chorus]
Love norto yagba, love norto force
If dha man nor lek you lek you mama, lef am go ooh oh
Love norto yagba, love norto force
If dha man nor lek you lek you mama, lef am go ooh oh
[Verse]
Dem kin begin with love letter, roses en flowers
Gee you anything you want, mammy na power
You padi dem all go dey jealous you
The way ee dey treat you
Ee easy for know say the love is true
The way ee dey kiss you
Ee say you na the wan for am
Ee wan go bring ee people dem kam
Ee say ee na the only man, wey go able put ring na you hand
You go enjoy this love eeya
You go feel say na holiday
Ee go tell everybody eeya
Say you na the only wan eeya
[Chorus]
Love norto yagba, love norto force
If dha man nor lek you lek you mama, lef am go ooh oh
Love norto yagba, love norto force
If dha man nor lek you lek you mama, lef am go ooh oh
[Verse]
Now we dey begin with palava
So so nambara
Ed at en cry water
Sweet don turn sour
Ee go begin dey abless en malice you
Wey you talk now na attitude
Ee dey make lek ee nor sabi you
For fen true love na sababu
Now na trouble everyday
You go see you yone tiday
Nor dey kiss, nor dey hug again o
Love tiday norto love traday
[Chorus]
Love norto yagba, love norto force
If dha man nor lek you lek you mama, lef am go ooh oh
Love norto yagba, love norto force
If dha man nor lek you lek you mama, lef am go ooh oh
[Bridge]
Listen
Dha love na for natin
If dha borbor nor bisin
Me sister nor stay for no reason
Listen oh
Dha love na for natin
If dha borbor nor bisin
Me sister nor stay for no reason
Ejatu
[Chorus]
Love norto yagba, love norto force
If dha man nor lek you lek you mama, lef am go ooh oh
Love norto yagba, love norto force
If dha man nor lek you lek you mama, lef am go ooh oh
Love norto yagba, love norto force
If dha man nor lek you lek you mama, lef am go ooh oh
Love norto yagba, love norto force
If dha man nor lek you lek you mama, lef am go ooh oh
Credits

About “Love Norto Yagba” by Ejatu

Read the complete lyrics to "Love Norto Yagba" by Ejatu from the album "Testing The Waters" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Love Norto Yagba" is performed by Ejatu. from the album "Testing The Waters" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Love Norto Yagba", explore more songs by Ejatu using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ejatu · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Love Norto Yagba" is credited to Ejatu. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Love Norto Yagba" appears on "Testing The Waters" in 2019.

Visit the Ejatu artist page at /artist/ejatu for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.