Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Babs Lyrics by E.L

Something ELse

2012

[Intro]
Abi I tell you say
This thing you dey do you for dawg
(This is crazy chale)
Hehe chale
Listen

[Verse 1]
Chale make I tell you something wey e just dey bore
The thing this girlie dey do me dier e dey pain me more
The way the thing dey go be like I for give you score
‘Cause in fact the way the girl dey show me level e be dull
Somebody for call me T.D. Jakes or Farrakhan
‘Cause I no dey feel the same
I’m feeling like another man
I ron am ahh but she close en mind
She no want understand
But I love you Barbara Araba Bannerman
Look
You go fi see on TV
I dey come drop a CD
E no be say me ni mi
I’m a dbee chale mini
Pound sterling and cedi
You go fi see feeli feeli
But this girlie I dey chase dey make I dey gyimi gyimi
So my body catch me
‘Cause I dey try get master plan
But this girlie dey stretch me like
I be rubber band
My manager sef say e go link me Kim Kardashian
But she no be Barbara Araba Bannerman
Yeah

[Chorus]
Make somebody go tell Araba say me I dey love am oh
Somebody tell am for me oh
Somebody tell am for me oh oh oh oh
Araba eh
Araba eh
A-A-A-A-Araba eh

[Verse 2]
Say hello to the hottest rapper in Africa
Elom Adablah
Bad as a cannibal
I battle to the death
Shoddies hala ‘cause I’m flashy like a camera
I no go nowhere but ma san aba
And they know my name
From Accra to Bolga to Salaga
Them dey make I come over for Ramadan
I be plain plain
If something dey my heart top I no go cover am
I love you Barbara Araba Bannerman
Chale these days everybody turn rapper
I no dey understand
Dema raps dry
E dey make I feel like Harmattan
If e come rap I no for tell you who be number 1
The only dadabee who go fi Ghana to Amsterdam
Yes yes y’all
I’m back with another one
I’m looking for a shoddy who dey carry back like Caravan
If you see am tell am say me I dey love am madder than
En name be Barbara Araba Bannerman

[Chorus]
Make somebody go tell Araba say me I dey love am oh
Somebody tell am for me oh
Somebody tell am for me oh oh oh oh
Araba eh
Araba eh
A-A-A-A-Araba eh

[Bridge]
Yeah (Go)
E no be say I want dey your top okay
If you hear this song make you no shock okay
I just want make you know say you dey rush okay
So Barbara show me a little love okay
E no be say I want dey your top okay
If you hear this song make you no shock okay
I just want make you know say you dey rush okay
So Barbara show me a little love okay

[Chorus]
Make somebody go tell Araba say me I dey love am oh
Somebody tell am for me oh
Somebody tell am for me oh oh oh oh
(BBnZ We about to go live)
Araba eh
Araba eh
A-A-A-A-Araba eh

[Outro]
This is crazy chale
It’s E.L
Credits

About “Babs” by E.L

Read the complete lyrics to "Babs" by E.L from the album "Something ELse" in 2012. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Babs" is performed by E.L. from the album "Something ELse" in 2012 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Babs", explore more songs by E.L using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for E.L · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Babs" is credited to E.L. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Babs" appears on "Something ELse" in 2012.

Visit the E.L artist page at /artist/el for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.