Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Eshoki Lyrics by E.L

The Teacher

2023

Verse 1
Hey
I see the girlie for the under gee spot
She blow for Instagram TikTok
More boys try but dem give up
Abi u know me I for enter inbox

Den she dey do like she no dey fit talk
Say e get boyfriend wey e fit bore
Ah, tell your boyfriend make e piss off
See you for Make I chop you look delicious
Eh

She say she wan a nigga she go Fit trust
Big boss she no wan no peacock
Dadabee wey go show am deep love
Dadabee boy wey go find the g spot

So I pull up to the mall AMG drop
Big block de talk Lomi I switch off
Na she de rosh now she no de see top
Come see bad girl de hala Jesus
Jesos

Chorus
Chale der noor Oblaa yo l3 Eshoki
Efeeli, eshoki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki
Efiili eshoki
Eeh efiaa k3 oblaayo l3 eshoki
Efiili eshoki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki
Efiili eshoki

Verse 2
Me den my boys we de chill for this club
And the DJ de drop hip-hop
Only dadabee de talk big talk and de pop big bottle we no de lick shot

I see this one girl wey e make click pause
E make I talalnku make I sit op
Something tellin me say make I just just shon
But my boys de hype me say e go fit sauce so

So I move to the girl like I de crip walk
Big boss fix up look sharp
Wey I look ina eye like wosop, make I buy you a drink what you wanna sip on

I tell am say I really wanna linkop
I wan dey your body like chicken pox
She look me up and down like a seesaw
Now she de smile b3 she see my wrist watch... AFA!

Chorus
Chale der noor oblaa yo l3 eshoki
Efeeli, eshoki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki
Efiili eshoki
Eeh efiaa k3 oblaayo l3 eshoki
Efiili eshoki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki
Efiili eshoki

Bridge
Gb3k3 n33 nigb3 eka for the maamli
Nungua , maamobi, or Labadi
Where the chick, where the ho, where the baddie
Ma ha no girl l3 ashoki eha mi

Gb3k3 n33 nigb3 eka for the maamli
Nungua , maamobi, or Labadi
Where the chick, where the ho, where the baddie
Ma ha no girl l3 ashoci eha mi
Shocki eha mi

Chorus
Chale der noor Oblaa yo l3 Eshoki
Efeeli, eshoki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki
Efiili eshoki
Eeh efiaa k3 oblaayo l3 eshoki
Efiili eshoki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki
Efiili eshoki

Chale der noor Oblaa yo l3 Eshoki
Efeeli, eshoki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki
Efiili eshoki
Eeh efiaa k3 oblaayo l3 eshoki
Efiili eshoki
Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki
Efiili eshoki
Credits

About “Eshoki” by E.L

Read the complete lyrics to "Eshoki" by E.L from the album "The Teacher" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Azonto, Hip-Hop, Pop.

"Eshoki" is performed by E.L. from the album "The Teacher" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Eshoki", explore more songs by E.L using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for E.L · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Eshoki" is credited to E.L. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Eshoki" appears on "The Teacher" in 2023.

Visit the E.L artist page at /artist/el for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.