I no dey do I no dey do I no dey do again U no go just dey worry my life dey disturb, because me and u dey date, give me peace watin i never do For u, I dey pay your house rent every time, i buy u latest iphone, why u no go gree me rest Love is peace no be geregere, any time u come my house to visit me na so so problem u dey give me If i go out u go say i don go cheat, woman send me massage u go say i don get another girlfriend Watin dey worry u self, even the other time my mumusy call me u dey ask me who is she U get sense at all. Give me peace no be so dem dey do relationship just dey spy on me like that Another thing wey make i hate you be say u dey talk to me anyhow de insult me upon things i do for u I dey listen u say watin You give me your body I dey look u dey laugh see watin this girl dey talk i give u my body U give me your body, na now i no say u dey craze, me i no give u my own body Na only u get body watin u get wey other woman no get, na same test same feeling If u think say u dey different, women full everywhere so no dey think say u dey special How good u dey for friendship go make man marry u. So make u dey try to dey change your ways Me self don tire man need Respect and peace make u dey try to dey change ways Na u dey do anyhow u no too get sense u just dey push me fallaaway U say when, i give u money last, I give u money make u change your clothes which day be that on friday Imagine this girl, Nothing wey woman go gree say u give am except u don give am belle I no dey do I no dey do I no dey do again I no dey do I no dey do I no dey do again I no dey do I no dey do I no dey do again I no dey do I no dey do I no dey do again I no dey do I no dey do I no dey do again
Read the complete lyrics to "I no dey do again" by Elijah Edwin in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.
"I no dey do again" is performed by Elijah Edwin. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL.
Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data.
If you enjoy "I no dey do again", explore more songs by Elijah Edwin using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.
"I no dey do again" is credited to Elijah Edwin. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.
Album information for "I no dey do again" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.
Visit the Elijah Edwin artist page at /artist/elijah-edwin for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.