Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

One Day Lyrics by Emerson

2019

Emerson - ONE DAY

No body go like your post when them no know you
You go DM tire them no reply you eh

Emerson

Ohh yeahhh, E get the way I tey dey

Thank God say no body holy pass
That’s why guy man no fit carry last
E don tey no be today
One thing I know say the hustle must
To pay (ONE DAY...money go dey, one
Day... hustle go pay, one day... say
Hustle go pay, you go press
Confirmation go dey oo) X2
(you go call and the girls go obey o)

Ah ah...... hustle oooo
Ah ah......hustle oooo
Ah ah mama and papa, hustle oo
Ah ah brother and sister, hustle oo

I don tire, for the way wey we dey
Suffer, every day e dey rugged we dey
Rough am, dey for street no la Vida loca
No dey sleep every night we dey press am
All the girls, dem say we no sabi
No get style just because say no money
Even your guys dem no call you paid
Just because say you no get the money o
Daddy eh, je ki ni owo
Ijiya je kan mi lole oo
Owo yi gbodo se se eh
Awon bi mo le mo oooo

Thank God say no body holy pass
That’s why guy man no fit carry last
E don tey no be today
One thing I know say the hustle must
To pay (ONE DAY...money go dey, o)
Credits

About “One Day” by Emerson

Read the complete lyrics to "One Day" by Emerson in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"One Day" is performed by Emerson. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "One Day", explore more songs by Emerson using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Emerson · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"One Day" is credited to Emerson. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "One Day" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Emerson artist page at /artist/emerson for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.