Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

One Chance Lyrics by Emma Nyra

Love Vs. Money, Vol. 1

2016

Hmmm
Da di di, da di di, da di re n di re
Da di di, da di di, da di re n di re
Oh, na, nah
Da di di, da di di, da di re n di re
Emma Nyra
(VERSE 1)
He said he wants me to be his mama
Say for me, he go leave Angela
Hmm; stop telling me story; me got peace
Na the same thing you tell Gladys
Gladys, oh, ohh
(HOOK)
Me no want Casanova
Abegi, your ex-Cobar [ex-Cobar]
Me no want Casanova
Abegi, your ex-Cobar [ex-Cobar]
(BRIDGE)
Da di di, da di di, da di dei
Enere kinfo wa halla
Da di di, da di di, da di dei
Can't be your Baby Mama
Da di di, da di di, da di dei
All I want is a true lover
Da di di, da di di, da di dei
Ehh, le, le, lе ehii
(CHORUS)
Ladies, any bobo wey too dеy lie
Na One Chance
Ladies, if he don't wanna show you his uncle
Na One Chance
Ladies, if he dey do jaku jaku
Na One Chance
Ladies, wetin you go do if that kind bobo come your way?
Na to show am waka
Show am sege
Bui olla; tear opo
Na to show am waka
Show am sege
Bui olla; tear opo
(VERSE 2)
Na for your pocket
Weda you get house for Aso Rock
Na for your pocket
Weda you dey push Range Rover Sport
Na for your pocket
Weda you fine; you be the ladies' man
Na for your pocket
Weda you get money plenty for bank
(BRIDGE)
Da di di, da di di, da di dei
Enere kinfo wa halla
Da di di, da di di, da di dei
Can't be your Baby Mama
Da di di, da di di, da di dei
All I want is a true lover
Da di di, da di di, da di dei
Ehh, le, le, le ehii
(CHORUS)
Ladies, any bobo wey too dey lie
Na One Chance
Ladies, if he don't wanna show you his uncle
Na One Chance
Ladies, if he dey do jati jati
Na One Chance
Ladies, wetin you go do if that kind bobo come your way?
Na to show am waka
Show am sege
Bui olla; tear opo
Na to show am waka
Show am sege
Bui olla; tear opo
(HOOK)
Me no want Casanova
Abegi, your ex-Cobar [ex-Cobar]
Me no want Casanova
Abegi, your ex-Cobar [ex-Cobar]
(BRIDGE)
Da di di, da di di, da di dei
Enere kinfo wa halla
Da di di, da di di, da di dei
Can't be your Baby Mama
Da di di, da di di, da di dei
All I want is a true lover
Da di di, da di di, da di dei
Ehh, le, le, le ehii
(CHORUS)
Ladies, any bobo wey too dey lie
Na One Chance
Ladies, if he don't wanna show you his uncle
Na One Chance
Ladies, if he dey do jaku jaku
Na One Chance
Ladies, wetin you go do if that kind bobo come your way?
Na to show am waka
Show am sege
Bui olla; tear opo
Na to show am waka
Show am sege
Bui olla; tear opo
(FINALE)
Emix on the mix
Credits

About “One Chance” by Emma Nyra

Read the complete lyrics to "One Chance" by Emma Nyra from the album "Love Vs. Money, Vol. 1" in 2016. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"One Chance" is performed by Emma Nyra. from the album "Love Vs. Money, Vol. 1" in 2016 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "One Chance", explore more songs by Emma Nyra using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Emma Nyra · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"One Chance" is credited to Emma Nyra. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"One Chance" appears on "Love Vs. Money, Vol. 1" in 2016.

Visit the Emma Nyra artist page at /artist/emma-nyra for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.