Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

One Transaction Lyrics by Euro G

2023

#INTRO:
Maxxie on the mix
Ohhhhhh Ohhhhhh
Yeah Yeah
It's euro g
Phisybankz
Phisyba-
VERSE 1: [PHISYBANKZ];
One Transaction I dey pray make e come my way
One thousand nights man no sleep, steady hustling
Any evil wey dem plan I dey pray make e far away (far away)
Only God na dey bless
Cuz this hustle e hard
But I no fit con dey para
Cuz the distance wey I from if I give up, I swear say na me don go loseguard
Fun mi o rora
Hear me out oh my father (Father)
If I go back to the home and I no get the cash
Say my mummy go para
Mama go para
CHORUS:
All of my eyes, Dem na red еye, red eyе oo
Bless me lord, cuz the boys dem dey para para
Boys Dem dey para para
All of my eyes, Dem na red eye, red eye oo
Bless me lord, cuz the boys dem dey para para
Boys Dem dey para para
VERSE 2: [EURO G];
I don't need friends
I just need a Benz
Hustling till I have gotten the bag
I don't care I don't care bout your trends
If no be money no call me or text
All these rage don start to dey increase like fuel
Many things bother my head
Niggas Dem want make I fall down instead
But jah get plans for me, I no dey hurry see
(Mhmmm)
Grace cover me (ahhhh)
Make enemies con dey under me (Ahhh)
Make nobody try dey order me (Ahhhh)
Cuz soon I go be their oga mi
Grace cover me (ahhhh)
Make enemies con dey under me (Ahhh)
Make nobody try dey order me (Ahhhh)
Cuz soon I go be their oga mi
CHORUS: [PHISYBANKZ & EURO G];
All of my eyes, Dem na red eye, red eye oo (red eye)
Bless me lord, cuz the boys dem dey para para
Boys Dem dey para para
All of my eyes, Dem na red eye, red eye oo (red eye ooo)
Bless me lord, cuz the boys dem dey para para
Boys Dem dey para para
Ahhhhhh
It's euro g
Credits

About “One Transaction” by Euro G

Read the complete lyrics to "One Transaction" by Euro G in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"One Transaction" is performed by Euro G. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "One Transaction", explore more songs by Euro G using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Euro G · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"One Transaction" is credited to Euro G. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "One Transaction" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Euro G artist page at /artist/euro-g for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.