Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

I wanna be a Baller Lyrics by Everybody Loves Josh

2022

(Houseboy!)
Bitches Dey this world mehn
God abeg I don’t wanna be a mechanic
I wanna be a baller!
All of my friends don Dey hot like this
Na me dey here dey sit down like this
See me see I don set my piece
From mainland unto the island bridge
I wanna pull up in a Range Rover
All the girls see dem go bend over
Shayo dey, say dem go hangover
‘Cause my cup say e go runnet over ah ah
Me I no go talk oh
Lowkey no Dey shout oh
Plenty like discount oh
Money uncountable
Me I no go talk oh oh
Lowkey no Dey shout oh oh
Plenty like discount oh oh
Money uncountable oh oh
I wanna be a baller
Wanna be a baller
I wanna be a baller
Wanna be a baller (oh lord)
I wanna be a baller
Wanna be a baller (oh lord)
I wanna be a baller
Wanna be a baller
Struggle hard my bro
Doesn’t really matter if you white or black
Pop champagne make you start to dance
‘Cause me too sef I no go carry last
I wanna move down to the island
See finish Dey for this mainland
Na everyday man Dey see shege
Na afrobeats abi na raggae?
In my Lamborghini girl
Pull up with my baby cause she drive me crazy
Skipping them fucking road safety
Wanna be in dream life
Many fake real life ah
Oh oh oh
(I wanna wanna wanna be a be a baller ahh)
(Yeah yeah yeah)
I wanna be a baller
Wanna be a baller
I wanna be a baller
Wanna be a baller (oh lord)
I wanna be a baller
Wanna be a baller (oh lord)
I wanna be a baller
Wanna be a baller
(We never give up, we go again)
Bitches Dey this world mehn
God abeg I don’t wanna be a mechanic
I wanna be a baller!
Why life come hard like this?
Sub mi ti tan
Mi ò ti jeun
Wetin person wan chop this morning?
(I wanna be a baller)

About “I wanna be a Baller” by Everybody Loves Josh

Read the complete lyrics to "I wanna be a Baller" by Everybody Loves Josh in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"I wanna be a Baller" is performed by Everybody Loves Josh. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "I wanna be a Baller", explore more songs by Everybody Loves Josh using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Everybody Loves Josh · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"I wanna be a Baller" is credited to Everybody Loves Josh. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "I wanna be a Baller" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Everybody Loves Josh artist page at /artist/everybody-loves-josh for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.