Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

HOW LONG Lyrics by Evih

2023

Girly your whyne na kpaka mishi
Be like you wun take my sanity
Yeah
And if it's alright
Kele would you love me all night
Calling your name when I'm sound asleep
Me and you post to be 5 and 6
Until the sunrise
Omo pupa we go off light

If na double hustle
I go double for you
All the trouble for two
Me no want you for cruise
Such a lonely one too Longing only for you
Shey you wun make I prove

Person mind no dey show for face o
No long speech go fit motivate o
For how long you wun me to wait o
For how long wey I go dey wait o

Person mind no dey show for face
No long speech go fit motivate o
For how long you wun me to wait o
For how long wey I go dey wait o

I fit to scatter my savings kolo
Kele I'm tired of running solo
Dem no fit stop the abundant flow
A pile of money to form your pillow

My Medicine na you
See as you dey make me overdo
Baby I be baller no balu
Girl I no fit to lose you
Inspiration and my muse
Kele you're the only one I choose
Yah e yah

If na double hustle
I go double for you
All the trouble for two
Me no want you for cruise
Such a lonely one too Longing only for you
Shey you wun make I prove

Person mind no dey show for face o
No long speech go fit motivate o
For how long you wun me to wait o
For how long wey I go dey wait o

Person mind no dey show for face
No long speech go fit motivate o
For how long you wun me to wait o
For how long wey I go dey wait o

Girly your whyne na kpaka mishi
Be like you wun take my sanity
Yeah
And if it's alright
Kele would you love me all night
Calling your name when I'm sound asleep
Me and you post to be 5 and 6
Until the sunrise
Omo pupa we go off light
Credits

About “HOW LONG” by Evih

Read the complete lyrics to "HOW LONG" by Evih in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afropop, Afrobeat.

"HOW LONG" is performed by Evih. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "HOW LONG", explore more songs by Evih using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Evih · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"HOW LONG" is credited to Evih. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "HOW LONG" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Evih artist page at /artist/evih for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.