Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Love Stream Lyrics by Evih

Cruise Ep

2020

Intro:
I just wanna ride with you baby
Cruise cruise
Smooth criminal
That typical
Tycoooon

VERSE 1
Shebi this is the kinda love mama use to warn me about
See gobe
See gbege
Wahala dey

Uh uh uh uh uh

Anything wey you do
Bad belle dem go run dia mouth
Where you Dey
Na there I Dey
To protect my Dey

HOOK
Because you fine
This our Lovestream no go dry
Shebi na your time so Barbie whine
Body dangerous I Commit crime

Whyyyy
Shey make I die
If na corona we quarantine
I’ve been waiting for you long time
This one no be anybody concern

CHORUS
Make you pour me water
O Nana
Omalicha
Pour me holy water
O NANA
OMALICHA Han Han

Make you pour me water
O Nana
Omalicha
Pour me holy water
O NANA
OMALICHA Han Han

VERSE 2
Sometimes I can’t deny
Your beauty hypnotize
E nearly blind my eyes
I need you in my life

This time I want it now
For your body I fit spend my tithe
I think about you when I shyte
Let’s ignite this night

Omalicha complete no get complain
Na the reason why I make you my bae
She get a smile wey go fit cure my pain
Wor wor
Kiri wor
Wor wor

Cause i can’t live without you
Ma boo
It’s me and you
When you touch my body I Dey mayewuuuuu

HOOK
Because you fine
This our Lovestream no go dry
Shebi na your time so Barbie whine
Body dangerous I Commit crime

Whyyyy
Shey make I die
If na corona we quarantine
I’ve been waiting for you long time
This one no be anybody concern

CHORUS
Make you pour me water
O Nana
Omalicha
Pour me holy water
O NANA
OMALICHA Han Han

Make you pour me water
O Nana
Omalicha
Pour me holy water
O NANA
OMALICHA Han Han

Shebi this is the kinda love mama use to warn
Me about
(Oh Lord)
My Gad
See gobe
(Oh lord)
See gbege
Oh Gad
Wahala dey
Oloun!! Oloun

Anything wey you do
Bad belle dem go run dia mouth
(Smelling mouth)
Where you Dey
Na there I Dey
To protect my Dey

Outro
If you sneeze I bless you
I protect you
I cover you gidigba like a virtue
If I be aboki you be my kettle
Oh lord
Credits

About “Love Stream” by Evih

Read the complete lyrics to "Love Stream" by Evih from the album "Cruise Ep" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Love Stream" is performed by Evih. from the album "Cruise Ep" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Love Stream", explore more songs by Evih using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Evih · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Love Stream" is credited to Evih. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Love Stream" appears on "Cruise Ep" in 2020.

Visit the Evih artist page at /artist/evih for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.