Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Pain Dem Lyrics by Evih

Cruise Ep

2020

Tycooooonnnn
Everything just Dey enter
Chokiri chokiri chop chop chop
Mummy come gimme bumbumbum
Gimme love gimme love
No go run come come
Hmm hmmm x2

Life is sweeter when you get money
O nana Naaana O nana na na na nana 
Mama hope you still praying for me
MeeeeMeeee

Chorus
I give them my testimony (E Dey pain Dem)
I post one picture for IG (E Dey pain Dem)
I show them my summer body (E Dey pain Dem)
Just one bottle of Hennessy (E Dey pain dem)
I travel to go oversea (E Dey pain Dem)
My Lamba Dey tension body (E Dey pain Dem)
Yeah ye 

When you catch cruise like this
You make hits like this gbas gbos
Popopopopopo peeri
Popopopopopo peeri peeri
If you no get money dem no go shine their teeth 
(Gbas Gbos)

Abeg no read my chat
If you go read my chat Gbas Gbos
Popopopopopo peeri
Popopopopopo peeri peeri
If you no drop money
Dem no go vibe your shit gbas gbos
Ohima, Katalina

Baby all for you Baby all for you
I’ve been running through the city stacking bags
And pulling private trips for you
Private trips for you
Baby would you let me if I tell you that you keep it on a low
Baby let nobody know
Gimme this your loving
I be Wanting overdose Wanting overdose 

I want your body physically Physically
The things you do odikwa necessary Necessary
I pray for you this time it’s spiritually Spiritually Ye ye
O baby jowo mi
Baby come follow me dey go 

CHORUS
I give them testimony E (E Dey pain Dem)
I post one picture for IG (E Dey pain Dem)
I show them my summer body (E Dey pain Dem)
Just one bottle of Hennessy (E Dey pain Dem)
I travel to go oversea (E Dey pain Dem)
My Lamba Dey tension body (E Dey pain Dem)
Yeah ye 

I give them testimony E (E Dey pain Dem)
I post one picture for IG (E Dey pain Dem)
I show them my summer body (E Dey pain Dem)
Just one bottle of Hennessy (E Dey pain Dem)
I travel to go oversea (E Dey pain Dem)
My Lamba Dey tension body (E Dey pain Dem)
Yeah ye 

 
When you catch cruise like this
You make hits like this gbas gbos
Popopopopopo peeri
Popopopopopo peeri peeri
If you no get money dem no go shine their teeth 
(Gbas Gbos)

Abeg no read my chat
If you go read my chat 
YAWA!!!!!
Credits

About “Pain Dem” by Evih

Read the complete lyrics to "Pain Dem" by Evih from the album "Cruise Ep" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Pain Dem" is performed by Evih. from the album "Cruise Ep" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pain Dem", explore more songs by Evih using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Evih · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pain Dem" is credited to Evih. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Pain Dem" appears on "Cruise Ep" in 2020.

Visit the Evih artist page at /artist/evih for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.