Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Wonder Remix Lyrics by Evih

Cruise Ep

2020

Let it drop Tycoooonnnn
You do me Deja Vu
SHEKPE
Verse 1 (Evih)
Baby baby what you do
All I got is love for you
Please be loving all ma goons
Ye ye 
My friends dem say you use juju
Dem be calling me big mumu
All I want is you my boo 
Hook
Your love dey make me dey wonder Wonder
You set my heart on fire fire
Baby na you me I won marrrrryy  Won marry
Baby your love dey make me dey wonder Wonder
You set my heart on fire Fire
Baby na you me I won marrrrryy  
Won marry
Verse 2 (Davido)
SHEKPE!
Say me I no come to look Uche face oinnn
Me I just come to replace
The man wey Dey give you the Raba o
Give you the raba o
Me I fit die untop Uche case
Kill untop Uche case
Cause I fit give you the raba o
30BG But me I no Dey braga 
SHEKPE! I say na who born the maga
Wey won contest with you
Baby cause no body badder o
No No Nobody badder o Ololololo
I say na you wey Dey standout 
Out of all of your friends
I must to give you the shoutout
The thing sweet Girl I no fit pretend
Cause your love Dey make me Dey wonder wonder
E Dey sweet me for under under
If I do you well you go japa ee
She say make I come be her daughter father
For your love I go press computer 
You don turn me to badman lover
But I need your bam bam
E Dey make me wonder
No go follow another Eya ee x2
Pre-Hook
If I do you wrong oIf I do you wrong before im Sorry oBaby I'm sorry oIf I do you wrong oIf I do you wrong before I’m  Sorry oBaby I'm sorry o
Hook
Your love dey make me dey wonder Wonder
You set my heart on fire fire
Baby na you me I won marrrrryy  Won marry
Baby your love dey make me dey wonder Wonder
You set my heart on fire Fire
Baby na you me I won marrrrryy  
Won marry
Baby your love is so romantical
Sweet and melodical
Go give you my short knicker today
You give me Deja Vu
You Dey make me Dey wonder
Tycoon Plugs
Credits

About “Wonder Remix” by Evih

Read the complete lyrics to "Wonder Remix" by Evih from the album "Cruise Ep" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop, Afrobeat.

"Wonder Remix" is performed by Evih. from the album "Cruise Ep" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Wonder Remix", explore more songs by Evih using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Evih · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Wonder Remix" is credited to Evih. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Wonder Remix" appears on "Cruise Ep" in 2020.

Visit the Evih artist page at /artist/evih for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.