Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Hypocrite Lyrics by Falz

Moral Instruction

2019

[Pre-Chorus: Demmie Vee]
People just dey do like say they no dey shit
People just dey do like say they no dey breathe o
People just dey do like say they get superpower
People just dey do like say they no dey weak o
Oh! Nobody wan dey sow where e no dey reap o

[Chorus: Demmie Vee]
Everybody is a motherfucking hypocrite oh yeah yeah
Everybody is a motherfucking hypocrite oh oh na
Everybody is a motherfucking hypocrite oh

[Verse 1 – Falz]
People just dey do like say na dem be Jesus
People so wicked but they so religious
Who dey calculate
E no dey show the figures
Who dey demonstrate wey dey run leave us
People too complain but dey fear to speak up
You don’t want to die but nothing to live for
Christian and corrupt no suppose be mixture
Real musulumi e no suppose dey thief jor
Real talk no be fight rara
Everybody get fault for inside matter
We dey talk human right
We no respect am
Who are we to crucify the homosexuals?
Most of una don dey involved from time
But no be anybody business who you wan climb
You dey form gentle man when we dey with you
But you go still go home beat your wife to stupor

[Pre-Chorus: Demmie Vee]
People just dey do like say they no dey shit
People just dey do like say they no dey breathe o
People just dey do like say they get superpower
People just dey do like say they no dey weak o
Oh! Nobody wan dey sow where e no dey reap o

[Chorus: Demmie Vee]
Everybody is a motherfucking hypocrite oh yeah yeah
Everybody is a motherfucking hypocrite oh oh na
Everybody is a motherfucking hypocrite oh

[Verse 2: Falz]
Pastor wey dey do like say e no be sinner
See the speck in your eye no dey point finger
What about the really greedy politician
Acting like he really care for the layman
And what about even you voters, wey dey act like say you only see two jokers
Recycle the same corrupt men, later you complain you say you hate the government
And the fake prophet, some dey for convent
With under-aged boys, wey they make boyfriend
And you claim consent when you messing with a minor
Some say na devil box so no telly for their parlour
Ehn ehn, because she no be virgin you no meet am well
But the one wey tie scarf you no give am hell
Oh you say you no dey smoke you no dey drink liquor
But your heart e dey evil shey you see the picture

[Pre-Chorus: Demmie Vee]
People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breathe o
People just dey do like say they get superpower
People just dey do like say dem no dey weak o
Oh! Nobody wan dey sow where e no dey reap o

[Chorus: Demmie Vee]
Everybody is a motherfucking hypocrite oh yeah yeah
Everybody is a motherfucking hypocrite oh oh na
Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Of course I know truth is bitter
Bitter gidi gan pass bitter leaf
What is the essence of debating
When we know the truth in our mind
Why you con dey do like say you no shit
Why you con dey do like say you no dey love o
We no fit be the same
Everybody is a mother fucking hypocrite oh
Credits

About “Hypocrite” by Falz

Read the complete lyrics to "Hypocrite" by Falz from the album "Moral Instruction" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Hypocrite" is performed by Falz. from the album "Moral Instruction" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Hypocrite", explore more songs by Falz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Falz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Hypocrite" is credited to Falz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Hypocrite" appears on "Moral Instruction" in 2019.

Visit the Falz artist page at /artist/falz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.