Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Johnny Lyrics by Falz

Moral Instruction

2019

[Intro: Fela Kuti]
J.J.D J.J.D
J.J.D J.J.D J.J.D Johnny just drop!
Everybody say yeah yeah
J.J.D J.J.D J.J.D J.J.D
J.J.D J.J.D J.J.D Johnny just drop!
Everybody say yeah yeah (loops...)

[Verse 1: Falz]
Johnny just drop
Na person shoot am down
Johnny wey dey innocent
Johnny wey dey new in town
They kill am for Jos
For no just cause
Nobody fit commot for house
Dem no born us
Johnny no get priviledge
But Johnny want more
Him wan go study
Johnny say him wan be doctor
Him family die for the same flaws (floors)
Same floors wey him blood pour
Why we no fit be one bros?
Why you wasting all the blood for?
Shey na religion abi culture?
Abi politician wey dey sponsor?
Wetin be the thing wey dey cause war?
Wey you no stop to dey draw blood
Why do you need to swing the machete
What is the point of the gunshot
Pause... Johnny just drop
Huhn, Johnny just drop
For no just cause
Huhn, go

[Verse 2: Falz]
Huhn, Johnny come Johnny go
Johnny just complete him youth service
Passing out tomorrow
So the guys dem do party
For the place wey the bois dem dey meet usually
One or two drinks to relax no be say dem too shack
Time don go, night don show
Make dem come go house
Who stand for road? make I horn o
Na'in popo shout!
"park there! where your particulars? and where
Do you think that you’re going like this?"
Niwo yi ale - Erope ele ma be?
Teba soro ju e ma te
"Una don run go chop life oya give me my share!"
Before dem talk one he say "shut up! Small boy!
Who dash you liver? talk more I go cork gun"
Small time he don pull trigger ah!
He don kill am o!

[Interlude: Fela Kuti]
We're gonna have a short break
Every body say yeah yeah

[Verse 3: Falz]
Johnny just drop
Na popo shoot am down
This motherfucking trigger happy nigga
Just cause unnecessary sorrow for him family sha
All because dem no oblige you
When you ask for some cash
No fucking threats no weapons
Just him and his guys in his car
You have the guts too tell me
You accidentally discharged?!
Madman! waka! you be bloody bastard!
You waste a life and try to tell me
That you sorry after
Trying times and dark days
It's just becoming darker
It’s still the same sad story
Just another chapter
Johnny drop for Borno
Johnny kpie for Plateau
Some blame it on religion
Some dey fight for Malu
Johnny drop for Lagos
Cause a foolish man overdo
If Johnny continue to drop
Eyan melo lo ma ku!

[Outro: Fela Kuti & Falz]
Eyan melo lo ma ku!
Everybody say yeah yeah
Thank you brothers and sisters
See you later
Eyan melo lo ma ku!
Credits

About “Johnny” by Falz

Read the complete lyrics to "Johnny" by Falz from the album "Moral Instruction" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Johnny" is performed by Falz. from the album "Moral Instruction" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Johnny", explore more songs by Falz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Falz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Johnny" is credited to Falz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Johnny" appears on "Moral Instruction" in 2019.

Visit the Falz artist page at /artist/falz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.