Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Talk Lyrics by Falz

Moral Instruction

2019

[Intro]
Anything I talk make you talk am again
Eh eh, talk am again
Anything I talk make you talk am again
Eh eh, talk am again

[Verse 1: Falz]
Brother Muric shout finish, we no see am for court
Eh eh, we no see am for court
Election don dey come, they go need your support
Eh eh, need your support
Since EFCC burst in, we no see you for club
Eh eh, we no see you for club
And you get legit work o, na wetin you talk
Eh eh, na wetin you talk

[Hook]
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o

[Verse 2: Falz]
Four year tenure, three year holiday
Eh Eh, three year holiday
Our senator, don dey fight, Kung-fu again
Eh eh, fight Kung-fu again
Shey dem never tire, They wan continue the race?
Eh eh, they wan continue the race
We buy your story, but you no give us change
Eh eh, you no give us change

[Hook]
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o

Anything I talk make you talk am again
Eh eh, talk am again
Anything I talk make you talk am again
Eh eh, talk am again

[Verse 3: Falz]
Month don end, oga pay salary
Eh eh, oga pay salary
In 2019, Nineteen (19) eight (8) alawee
Eh eh, Nineteen (19) eight (8) alawee
Instead of make you work, you dey find Alhaji
Eh eh, she dey find Alhaji
You come turn your body to cash and carry
Eh eh, she don de cash and carry

[Hook]
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o

[Verse 4: Falz]
Three private jet, you say you buy am for church
Eh eh, say you buy am for church
But your congregation no dey follow fly am of course
Eh eh, dem no dey follow fly am of course
Why your people still dey carry carry eye for someone
Eh eh, dem dey carry eye for someone
Shey I no be person
Cause no be your tribe I come from?
Eh eh, Cause no be your tribe I come from
Small man thief for market
You set fire for em body
Big man thief money we dey hail am like dummy
We dey suffer, we dey smile
We dey fear to talk
My people no get chop, my people no get work
These days we no know if authority dey for office
Cause the yawa wey we see, no be security we you promise
And the cup e don full, we don tire for all the rubbish
All the punishment
Na me talk am o!

Download Talk by Falz
Credits

About “Talk” by Falz

Read the complete lyrics to "Talk" by Falz from the album "Moral Instruction" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Talk" is performed by Falz. from the album "Moral Instruction" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Talk", explore more songs by Falz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Falz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Talk" is credited to Falz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Talk" appears on "Moral Instruction" in 2019.

Visit the Falz artist page at /artist/falz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.