Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Sober (Soo Bad) Lyrics by Fameye

Three Times of Peter

2024

[Intro]
Stallion on the Beat
[Verse 1: Fameye]
Me, I dey my place
I no wan' get matter
Me, I dey my space
I no wan' get trouble
But every day, any day, people say, people say
Sometimes, some things wey I don't know
Plenty of them say I don' do
Yiee, kaboluwa
No be everything wey I dey follow back
And I pray, I'm a holy man
No be everybody I follow back
[Pre-Chorus: Fameye]
Tomorrow never promise
Me to myself wey I promise
They say time no dey, oh
Steady on my grind, I cannot fail, oh, ayy
[Chorus: Fameye]
I'm sober, 'say I'm so bad, yeah
I'm sober, but people say I am so bad
Ayy, Peter, I'm sober
But people say I am so bad
Ayy-yeah, I'm sober
But people say I am so bad, yeah
[Verse 2: Patoranking]
If you know my story
Oluwa lọ n'bami ṣe
Make you no envy my glory
Ọmọ na akonuche
This is the story of my life (My life)
Everyday mi hustle to survive
Bad mind no fit stop our drive
Patoranking, Fameye don' arrive
Bad mind dey motivate me
Una dey motivate me
Your hate dey elevate me
One day, you go celebrate me
Seh wi movin on a-different frequency, bad man better know
Voice of di people, voice of di ghetto yout, better know
[Chorus: Fameye]
I'm sober, 'say I'm so bad, yeah
I'm sober, but people say I am so bad
Ayy, Peter, I'm sober
But people say I am so bad
Ayy-yeah, I'm sober
But people say I am so bad, yeah
[Verse 3]
Bad man never know my ego
Find my mind for my people
Sɛ mete ase a, never fear evil
Me sum asɛm no, menka nkyerɛ wo biom, oh yeah
Mereyɛ m'adeɛ no, yɛpɛ sɛ meyɛ sɛ Koo Ofori deɛ no
Mereyɛ m'adeɛ no, yɛpɛ sɛ meyɛ sɛ Koo Ofori deɛ no
Ɛno nti na obiara se menyɛ yi
I'm feeling proud how me, I dey
Asɛm yi na obiara ntumi nka yi
Mebie m'ano a, na yɛato mu kpe yi
[Pre-Chorus: Fameye]
Tomorrow never promise
Me to myself wey I promise
They say time no dey, oh
Steady on my grind, I cannot fail, oh, ayy
[Chorus: Fameye]
I'm sober, 'say I'm so bad, yeah
I'm sober, but people say I am so bad
Ayy, Peter, I'm sober
But people say I am so bad
Ayy-yeah, I'm sober
But people say I am so bad, yeah
Credits

About “Sober (Soo Bad)” by Fameye

Read the complete lyrics to "Sober (Soo Bad)" by Fameye from the album "Three Times of Peter" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Ghana, Pop.

"Sober (Soo Bad)" is performed by Fameye. from the album "Three Times of Peter" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Sober (Soo Bad)", explore more songs by Fameye using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Fameye · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Sober (Soo Bad)" is credited to Fameye. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Sober (Soo Bad)" appears on "Three Times of Peter" in 2024.

Visit the Fameye artist page at /artist/fameye for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.