Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Pharmacy On My Own Lyrics by Fat8oi

Razor Hustle

0

(Intro)
Hmmm... Nwiko, Mezico
(Chorus)
Novalin for my Coke
Nobody need to bother me I dey
On my things una know
I dey chill when una dey chin I dey
Burn my leaf for the road
I get pills I get medicine I be
Pharmacy on my own
Drug you up, I go pop you up
(Verse One)
Roll me up, pour me up
Slow me up, show me love
Them just dey worry us
Wan kill us, for the notch, wey we burn
Sometimes them cuff me up
Them dey lock me up, na just money wey them want
I don run plenty run, I don jump enough fence, just because of Ojor
I no like Hennessy, I love medicine, and I don overdose
Some people take a sip and them fall asleep, some of them over jonse
Some wey say them dey sip like regularly, still dey forgetti road
So when e come to popping no Ogboloba, any man fit go jonse
I put some
(Chorus)
Novalin for my Coke
Nobody need to bother me I dey
On my things una know
I dey chill when una dey chin I dey
Burn my leaf for the road
I get pills I get medicine I be
Pharmacy on my own
Drug you up, I go pop you up, I put
Novalin for my Coke
Nobody need to bother me I dey
On my things una know
I dey chill when una dey chin I dey
Burn my leaf for the road
I get pills I get medicine I be
Pharmacy on my own
Drug you up, I go pop you up
(Verse 2)
Some people turn to tortoise
Some dey turn to snail, some dey turn millepede
Some dey like CD plate, wey dey hardly play, 24 them dey skip
Because of things and things people head dey shake, dem dey smoke the front of their weed
Some people don dey stagger and some don dey limp, some don even forget where be this
I no dey party hard, no I no dey club
And I hate alcohol
I no be Michael Jackson, I no dey dance, but na me king of pop
When we dey mix the lean, men we like am thick well or we gun shut am raw
Na me be poppy poppy and all of my dawgs them get their own double cup, I put some
(Chorus)
Novalin for my Coke
Nobody need to bother me I dey
On my things una know
I dey chill when una dey chin I dey
Burn my leaf for the road
I get pills I get medicine I be
Pharmacy on my own
Drug you up, I go pop you up, I put
Novalin for my Coke
Nobody need to bother me I dey
On my things una know
I dey chill when una dey chin I dey
Burn my leaf for the road
I get pills I get medicine I be
Pharmacy on my own
Drug you up, I go pop you up
(Outro)
Some people turn to tortoise
Some dey turn to snail, some dey turn millepede
Some dey like CD plate wey dey hardly play, 24 them dey skip
Because of things and things people head dey shake, dem dey smoke the front of their weed
Some people don dey stagger and some don dey limp, some don even forget where be this
Credits

About “Pharmacy On My Own” by Fat8oi

Read the complete lyrics to "Pharmacy On My Own" by Fat8oi from the album "Razor Hustle". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap, Trap.

"Pharmacy On My Own" is performed by Fat8oi. from the album "Razor Hustle" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pharmacy On My Own", explore more songs by Fat8oi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Fat8oi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pharmacy On My Own" is credited to Fat8oi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Pharmacy On My Own" appears on "Razor Hustle".

Visit the Fat8oi artist page at /artist/fat8oi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.