Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Gwan Chat Lyrics by Faveedee

0

For mi area Dem dey always Gwan chat
Make me make me finna trust nobody
Ini mini minimo

For mi area Dem dey always Gwan chat
Smile for ya face
Later stab you for your back
This many many things
I dey see
Make me make me
Finna trust nobody
Hmmm hmmm hmmm
I don't really know
Hmmm hmmm hmmm
Ini mini minimo
Ewey wey wo
Ewey wey wo

(You wan dey talk again)
Ewey wey wo Ewey wey wo
Ewey wey wo Ewey wey wo
Ah Iye!
Ewey wey wo Ewey wey wo
Ewey wey wo Ewey wey wo
(Monday don come again)
Ewеy wey wo Ewey wey wo
(Na Wеtin pass you you wan dey do)
Ewey wey wo Ewey wey wo
Ah Iye!

Dem no know know know
Say me I no gbadun
(I no gbadun)
And if I vex
(If I vex)
Omo omo omo
Me I vex
Kilofese Kilofese
Seunti ofese
Kilofese Kilofese
Kombe!
Seunti ofese
Kilofese hey

For mi area Dem dey always Gwan chat
Smile for ya face
Later stab you for your back
This many many things
I dey see
Make me make me
Finna trust nobody
Hmmm hmmm hmmm
I don't really know
Hmmm hmmm hmmm
Ini mini minimo
Ewey wey wo
Ewey wey wo

Shey na now you wan preach for me?
Ewey wey wo Ewey wey wo
Ewey wey wo Ewey wey wo
Ah Iye!
Ewey wey wo Ewey wey wo
Ewey wey wo Ewey wey wo
You wan dey talk again?
Ewey wey wo Ewey wey wo
Ewey wey wo
Ewey wey wo
Ah Iye!
Ewey wey wo Ewey wey wo
Ewey wey wo
Ewey wey wo

Na Wetin pass me I wan dey do
Hehehe
Omo omo
If I If I If I get'
100million now ehn
I fit to slap Police Like this
Like this
Hehehe
Yes o
You you you wan dey preach for me now
No way na

Hmmm hmmm hmmm
I don't really know
Hmmm hmmm hmmm
Ini mini minimo
Ewey wey wo
Ewey wey wo
Credits

About “Gwan Chat” by Faveedee

Read the complete lyrics to "Gwan Chat" by Faveedee. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Gwan Chat" is performed by Faveedee. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Gwan Chat", explore more songs by Faveedee using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Faveedee · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Gwan Chat" is credited to Faveedee. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Gwan Chat" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Faveedee artist page at /artist/faveedee for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.