Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Leave Lyrics by Fay Jeezy

2020

LEAVE

Aye Aye Yeah Yeah Yeah
Woah Woah Yeah Yeah

Verse 1

Come baby girl now listen
Even though I give excuses but
Anytime for kissing, yeah
I’m not too busy

Whenever you’re bored just hit me
Make I pull up on you quickly, yeah
Make I sing, la la la la
La la la for you

Because
Every little thing wey I do, them say na your magic Dey play
I know say you bad o
I know say you bad o

Every little thing wey I do, them say na your magic Dey play
I know say you bad o
I know say you bad o

Hook

Wetin u give me wey dеy burst brain?
If u leave me, I go frustratе
I nor won frustrate, I don’t wanna frustrate
Who do this thing wey dey burst brain?
If you leave me I go frustrate
I nor won frustrate
I don’t wanna frustrate


Verse 2

I Step ina the place them hail (Hey)
Everybody start to craze
Dem Dey do as I talk, I Dey do as you say
Oh my God, What again
As I step ina the place them hail(hey)
Baby girl no stress again
Dem Dey do as I talk o, do as you say
Oh my god, what again

Because
Every little thing wey I do, them say na your magic Dey play
I know say u bad o
I know say you bad o

Every little thing wey I do, them say na your magic Dey play
I know say u bad o
I know say you bad o


Hook

Wetin u give me wey dey burst brain?
If u leave me, I go frustrate
I nor won frustrate, I don’t wanna frustrate
Who do this thing wey dey burst brain?
If you leave me I go frustrate
I nor won frustrate
I don’t wanna frustrate

Swaps (Swaps)
Credits

About “Leave” by Fay Jeezy

Read the complete lyrics to "Leave" by Fay Jeezy in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeat, Afrobeats.

"Leave" is performed by Fay Jeezy. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Leave", explore more songs by Fay Jeezy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Fay Jeezy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Leave" is credited to Fay Jeezy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Leave" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Fay Jeezy artist page at /artist/fay-jeezy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.