Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Live The Highlife Lyrics by FOKN Bois

FOKN Ode To Ghana

2016

[Hook]
Dey say mek we watch the road
Wey we say we tire
We just wan mine the gold then fire
2 cold as we grow 2 old 2 inspire
E b 2fold
2 fold cash B the desire
[Verse 1]
We commot wana eyes 4 road top e take we go china
Import wana presidential palace from india
The symbol on the wall outside no b adinkra
Dey serve we miso soup u dey take aponkye kakra
No dey respect we dey sweat u dey in nyanya jet
Com c the way plastic full up the fisherman e net
Sakawa save my life, wey other chance i get?
Like i no take my school fees chillop like i go regret
Fuck parents wey dey tink say the teacher always b right
Monkey go close e eye n lash u if u show am light
Donkey seff no dey chew grass in d middle of d night
Black honkey playin violin wit d fiddle of a white
Wot a shitty pitiful sight ridicule bites
Stolen jeggins on som mosquito azonto ready 2 fight
U mek i mek ma paddies jealous
Yet u say we b the same
Hard to dey in yor lane if yor driver e name b skin pain
[Hook]
[Bridge]
Things no dey be
But we dey pretend
Say we dey live the highlife
Yeh yeh yeh
2X
[Verse 2]
Dem dey off the lights so say we no go fit c the cocaine
Den close the pipe so say we no fit wash away the stain
Keep the roads all roff so say we go make late
Police cashiers, barriers now b toll gate
MInisters corrupt den u catch abodam for puff
U seff u high c yor red eye like period cloth
But all b wana fault coz we get the sea wey we dey import salt
Den cross wana leg suck malt
The price of lies
The price of lies dey rise
The prize be rice
To mice e dey taste nice
Credits

About “Live The Highlife” by FOKN Bois

Read the complete lyrics to "Live The Highlife" by FOKN Bois from the album "FOKN Ode To Ghana" in 2016. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Live The Highlife" is performed by FOKN Bois. from the album "FOKN Ode To Ghana" in 2016 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Live The Highlife", explore more songs by FOKN Bois using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for FOKN Bois · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Live The Highlife" is credited to FOKN Bois. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Live The Highlife" appears on "FOKN Ode To Ghana" in 2016.

Visit the FOKN Bois artist page at /artist/fokn-bois for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.