Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Shamajo Lyrics by Pasuma

My World

0

As you dey go oo baba god don butter your life oo
As you dey hustle oo baba god never let you go down oo
O mukulu mukulu mukeke o mukulu mukulu mukeke
O mukulu mukulu mukeke o mukulu mukulu mukeke
Its been a long time gan dem dey carry dem face dem dey carry dem face
Mark dem but them nothing dem dey arry dem face dem dey carry dem face
Now oluwa don change my story see all of dem call me honey
From Abuja down to mayami all of them dey run things around me
Wetin you dey find for me now my brother e dey for me eye
Everything you dey do for me eye na him make baba god con lift you high
Shamajo e fun mi o e shanu fun mi e fun mi layo o
Ori mi ori mi ori mi gbemi de ibi ire ori e ori e ori e ko gbe e debi ayo
**** check my story make you confirm I tell baba god make he cover me
Dem no fit koba mi *****
Down to chicago dem dey pretend o I fly like super man o
Wetin you deyfind for me hand my brother he dey for me hand
Everything you dey do for me eye na him make baba gos come lift you high
Shamajo e fun mi mu o ** shanu fun mi e fun mi layo o
Ori mi ori mi ori mi gbemi de ibi ire ori e ori e ori e ko gbe mi debi ayo
Ori eni lawure eni oori eni lababo
Bimo ji lowuro ma fowo gbari mi mu ko gbemi debi ire
O mukulu mukulu mukeke o mukulu mukulu mukeke
O mukulu mukulu mukeke o mukulu mukulu mukeke
As you dey go oo baba god don butter your life oo
As you dey hustle oo baba god never let you go down oo
Shamajo e fun mi mu shanu fun mi e fun mi layo o
Ori mi ori mi ori mi gbemi de ibi ire ori e ori e ori e ko gbe mi debi ayo
******* is young zaga upon the beat oand pasuma wonder
Credits

About “Shamajo” by Pasuma

Read the complete lyrics to "Shamajo" by Pasuma from the album "My World". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Shamajo" is performed by Pasuma. from the album "My World" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Shamajo", explore more songs by Pasuma using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Pasuma · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Shamajo" is credited to Pasuma. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Shamajo" appears on "My World".

Visit the Pasuma artist page at /artist/pasuma for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.