Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Anything i do Lyrics by Fuego Santana

2021

Anything I Anything I Anything I
Anything I do dem go bla bla
When I finally drop dem go scatter
Some of them want me to dey bow down
But am standing tall like a giant
Odompiodo
You think say I be bóló kini wón só
Sóró soke no dey disguise
Wait!
Make dem yarn now
You see say them no fit to dey talk now
Cos i come with the fire every time now
And i no dey ever give dem no count down
Lati igboro now I tall like Adenuga Towers
I no say dem no like to dey give me flowers
Some of dem wonder how I live my life now
I dey my zone like like Og Malaicha
While you find your charger
To dey stalk my insta
I dey my zone with my sweet monica & some real life niggas initiating ginger
You think say ya bad
Me yah school your teacher
Anything I do dem go bla bla
When I finally drop dem go scatter
Some of dem want me to dey bow down
But am standing tall like a giant
Odompiodo
You think say I be bóló kini wón só
Sóró soke no dey disguise
I be badman I don't know these guys
I just dey run my race so I dey elevate
What another man do me I no dey hate
I no dey look Uche face when I demonstrate
With the grace wey I get I dey scale the fence
Na the ones wey dey close pass
Dey give dem news
Make them yarn until the yarn
Start to pay my bills
And the girls love me dem dey feel my cruise
I say the girls love me dem dey feel my cruise
Badman ting so I keep on a low
Brother dey kill brother for my lungu
That’s why I do good & kill dem with moves
When ghetto boy do am you go know say we good
Anything I do dem go bla bla
When I finally drop dem go scatter
Some of dem want me to dey bow down
But Am standing tall like a giant
Odompiodo
You think say I be bóló kini wón só
Sóró soke no dey diaguise
I be badman I don't know these guys
Anything I do dem go bla bla
When I finally drop dem go scatter
Some of dem want me to dey bow down
But am standing tall like a giant
Odompiodo
You think say I be bóló kini wón só
Sóró soke no dey disguise
I be badman I don't know these guys
You don see am
You don feel am now
Goat
Goat
Delay is not denial

About “Anything i do” by Fuego Santana

Read the complete lyrics to "Anything i do" by Fuego Santana in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeats.

"Anything i do" is performed by Fuego Santana. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Anything i do", explore more songs by Fuego Santana using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Fuego Santana · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Anything i do" is credited to Fuego Santana. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Anything i do" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Fuego Santana artist page at /artist/fuego-santana for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.