Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Side Chick Lyrics by Gambo

2024

Any3tse r3ta tia kohike
Cheeee! Chiki chiki chiki chiki tsaa
Chicki womala only woman la
Ebaaa! 2K for main wife
10K for side chick
2K for main wife
10K for side chick
Cuz wetin side chick go do
Main wife no fit do
Cuz wetin side chick go do
Main wife no fit do
It don cast I don ja kpa
It don cast I don ja kpa
It don cast I don ja kpa
It don cast I don ja kpa kpa
Baby no Dey talk chock
If I Dey house ma wife be the boss
If I komot na there I be don
Side chick she dey nack me ruff
After work nor wey she call
Tonight she wan do freaky
I say ok ma baby I go
Get something tell wify
Side chick Equipments for night
She komot ice cream and grapes
She Come dey add hot chocolate
The thing she do me make I craze
Aya ya ya ya ya aya ya ya ya ya
Ayo yo yo yo yo ayo yo yo yo yo
Two k for main wife
Ten k for side chick
Two k for main wife
Ten k for side chick
Cuz wetin side chick go do
Main wife no fit do
Cuz wetin side chick go do
Main wife no fit do
It don cast I don ja kpa
It don cast I don ja kpa
It don cast I don ja kpa
It don cast I don ja kpa kpa
Two k for main wife
Ten k for side chick
Two k for main wife
Ten k for side chick
Cuz wetin side chick go do
Main wife no fit do
Cuz wetin side chick go do
Main wife no fit do
It don cast I don ja kpa
It don cast I don ja kpa
It don cast I don ja kpa
It don cast I don ja kpa kpa
Credits

About “Side Chick” by Gambo

Read the complete lyrics to "Side Chick" by Gambo in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Side Chick" is performed by Gambo. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Side Chick", explore more songs by Gambo using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Gambo · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Side Chick" is credited to Gambo. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Side Chick" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Gambo artist page at /artist/gambo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.