Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Motiri Lyrics by Gavin Cracck

A Sniff of Cracck

2022

Cracck
[Verse 1: Gavin Cracck]
When i look back on wetin der rub for my face
Owu for don blow me go if nor be grace
I nor fit stop now till I see heaven gate
Cause na GOD get power na muscle people dey raise
I nor dey come if the outcome nor be income
Cause when money nor dey amaka nor dey gree come
Kate wey still come go dey say quick cum
Even guys wey dey call me blood now dem nor dey calls (then)
Seen a lot of different faces
Seen a lot of people
Few are the people who make you stand
And many make you cripple
Digging grains from the earth is not simple
A curse is been laid and reverse It sounds legal
Na boys dey go broke na men dey bounce back
Never lose focus even on a dance track
When i count my blessings now i don’t count money
It’s way too long can’t know if you steal from me
[Chorus: Brickz]
Môtírí Mo ti fe ra
My identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
As I dey jump this beat
Jah make ham easy eh!
Môtírí Mo ti fe ra
Cause me get success disease
Kpam kpam see see eh!
Môtírí Mo ti fe ra
Pour me that Hennessy, Hennessy
Baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
Baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
Baba kilo so gbemi soke olorun (Show Mercy)
[Verse 2: Gavin Cracck]
Only one person nai e take to believe you can
Tell yourself you the man cause truly no body dey make life when he just fold hand
You gat move since the life at time na who know man
When sand don too much for food blind man go see am
Whoever nor dey reason you now alaye leave am
No night wey too long wey day nor go break am
Na one day - just one day - man must make am
Seen a lot of different faces
Seen a lot of people
Few are the people who make you stand
And many make you cripple
Digging grains from the earth is not simple
A curse is been laid and reverse It sounds legal
Na boys dey go broke na men dey bounce back
Never lose focus even on a dance track
When i count my blessings now i don’t count money
It’s way too long can’t know if you steal from me
[Chorus: Brickz]
Môtírí Mo ti fe ra
My identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
As I dey jump this beat
Jah make ham easy eh!
Môtírí Mo ti fe ra
Cause me get success disease
Kpam kpam see see eh!
Môtírí Mo ti fe ra
Pour me that Hennessy, Hennessy
Baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
Baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
Baba kilo so gbemi soke olorun (Show Mercy)

About “Motiri” by Gavin Cracck

Read the complete lyrics to "Motiri" by Gavin Cracck from the album "A Sniff of Cracck" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap, Yoruba, Nigerian Pidgin.

"Motiri" is performed by Gavin Cracck. from the album "A Sniff of Cracck" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Motiri", explore more songs by Gavin Cracck using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Gavin Cracck · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Motiri" is credited to Gavin Cracck. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Motiri" appears on "A Sniff of Cracck" in 2022.

Visit the Gavin Cracck artist page at /artist/gavin-cracck for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.