Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Free Person Lyrics by Gbasky

Black Frequency

2020

Uh yah
Gbasky Phenomenal
Ah ah ye ya yo yo yo....
I want to chill, I get right to feel alright
Make Dem no use their red eyes to stain my white
Sotey, after working days na enjoyment
It shall be permanent
As I dey cruise, I just want to fly way
Me and my guys just dey play
(We just dey play)
Because say na mind over matter oh
(ah ah eh)
All of my guys are ballers oh
(uh yeh yeh)
Spray you the naira and dollars oh ye
Omo na free person gbakaka ...
(gbaka oya gbakaka)
Make una free person mattter oh
(gbaka oya gbakaka)
Omo na free person gbakaka ...
(gbaka oya gbakaka)
Make una free person mattter oh
(gbaka oya gbakaka)
Okay make we ball now...eh
You get the vibe no dey dull now....eh
You get the cruise....eh
You get the vibe....eh
They can't stop it
Me nah sit in front of them
Dem wan tell me how to live my life
Me nah rating all of dem
Oya pause it...
And bring it back again
Continental and gbasky
Pon the beat we fire dem
Me and my guys just dey play
(We just dey play)
Because say na mind over matter oh
(Uh yeh)
All of my guys are ballers oh
Now we get paid in dollars oh ye
Omo na free person gbakaka ...
(gbaka oya gbakaka)
Make una free person mattter oh
(gbaka oya gbakaka)
Omo na free person gbakaka ...
(gbaka oya gbakaka)
Make una free person mattter oh
(gbaka oya gbakaka)
Okay make we ball now...eh
You get the vibe no dey dull now....eh
You get the cruise....eh
You get the vibe....eh
Credits

About “Free Person” by Gbasky

Read the complete lyrics to "Free Person" by Gbasky from the album "Black Frequency" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Free Person" is performed by Gbasky. from the album "Black Frequency" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Free Person", explore more songs by Gbasky using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Gbasky · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Free Person" is credited to Gbasky. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Free Person" appears on "Black Frequency" in 2020.

Visit the Gbasky artist page at /artist/gbasky for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.