Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Hold U Tight Lyrics by Gbeke

2020

Oooo, hold u tight

Gbeke, Gbeke

O my papi baby you d one
I nor de send wetin dem talk
I only wanna feel ya flavor
If you do me good e be enough o
Feeling fuzzy like a tellytubby
Whenever you lookin at me
Shey you chop jazz
If you do Bobo e be de work o

Hold u tight, I really wanna hold you tight
Hold u tight, I really wanna hold you tight
Make you come and hold me tight
Need you to hold me right
Hold you tight, I really wanna hold you tight

Baby jo gan, gan gan
Anipe baby jo gan gan gan
U dey make d girl singi song
U don turned me to a bolo gan
Baby jo gan, gan gan
Anipe baby jo gan gan gan
U dey make d girl singi song
U don turned me to a bolo gan

O my papi i wan tell you sum
I no fi let go of ya love
When I’m wit u my heart dey jump
We meant to be, ain't no give up o
Feeling fuzzy like a tellytubby
Whenever you lookin at me
Shey you chop jazz
If you do Bobo e be de work o

Hold u tight, I really wanna hold you tight
Hold u tight, I really wanna hold you tight
Make you come and hold me tight
Need you to hold me right
Hold you tight, I really wanna hold you tight

Kona kona kona, selema
Kona kona, kona kona, selema
Kona kona kona, selema
Kona kona, kona kona, selema
Kona kona kona, selema
Kona kona, kona kona, selema
Kona kona kona, selema
Kona kona, kona kona, selema

I dey go low low
Make I grind you slow slow
Steady give you some mo mo
You know you be the papito
I dey go low low
Make I grind you slow slow
Steady give you some mo mo
You know you be the papito

Hold u tight, I really wanna hold you tight
Hold u tight, I really wanna hold you tight
Make you come and hold me tight
Need you to hold me right
Hold you tight, I really wanna hold you tight

Baby jo gan, gan gan
Anipe baby jo gan gan gan
U dey make d girl singi song
U don turned me to a bolo gan
Baby jo gan, gan gan
Anipe baby jo gan gan gan
U dey make d girl singi song
U don turned me to a bolo gan

Hold u tight, I really wanna hold you tight
Hold u tight, I really wanna hold you tight

Gan
Credits

About “Hold U Tight” by Gbeke

Read the complete lyrics to "Hold U Tight" by Gbeke in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"Hold U Tight" is performed by Gbeke. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Hold U Tight", explore more songs by Gbeke using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Gbeke · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Hold U Tight" is credited to Gbeke. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Hold U Tight" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Gbeke artist page at /artist/gbeke for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.