Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Blow You Away (Delilah) Lyrics by Blue Lab Beats

Motherland Journey

2021

[Intro]
[?]
[Refrain]
Minicado, minicado
Say you got one, me need one too
All, all for me, kolobiko
Anointing, oh, anointing, oh
Valentino, Valentino
She call me for my telephone
Wetin she want, wetin she want
All, all for me, kolobiko
[Pre-Chorus]
Say, honey
Oya done, oya done all the dulling
Oh, mummy
Oya done, oya done with the stunning
Oh, honey
Omoge no more time for the dulling
Come, baby, come make we soge
Come, baby, come dog the dulling
[Chorus]
No dey look sad
Baby girl, make I blow you away
(Blow me away)
You too look nice
Only you wey fi to blow me away
(Blow you away)
Omo realize
Only you wey go dey make my days
(Make me my days)
No dey look sad
Baby girl, make I blow you away
Yeah, yeah, yeah
[Refrain]
Minicado, minicado
Say you got one, me need one too
All, all for me, kolobiko
Anointing, oh, anointing, oh (Wha ya say?)
Valentino, Valentino
She call me for my telephone
Wetin she want, wetin she want
All, all for me, kolobiko
[Verse]
Oh, baby, call me your leader
Anytime you want, make I deliver, woah
We de do some tins wey you no do with money
Mm, you no go get from nobody
Oh, baby, Delilah
Oh, baby, Delilah
This your biggy sometin'
Come make I refine am
Oh, baby, Delilah
Oh, baby, Delilah (Woah)
This your biggy sometin’
No know where ago find am
[Pre-Chorus]
Say, honey
Oya done, oya done all the dulling
Oh, mummy
Oya done, oya done with the stunning
Oh, honey
Omoge no more time for the dulling
Come, baby, come make we soge
Come, baby, come dog the dulling
[Chorus]
No dey look sad
Baby girl, make I blow you away
(Blow you away)
You too look nice
Only you wey fi to blow me away
(Blow me away)
Omo realize
Only you wey go dey make my days
(Make me my days)
No dey look sad
Baby girl, make I blow you away
Yeah, yeah, yeah
[Refrain]
Minicado, minicado
Say you got one, me need one too
All, all for me, kolobiko
Anointing, oh, anointing, oh
Valentino, Valentino
She call me for my telephone
Wetin she want, wetin she want (Wah ya say?)
All, all for me, kolobiko
[Outro]
Minicado, minicado
Say you got one, me need one too
All, all for me, kolobiko (Oh, Lord)
Anointing, oh, anointing, oh (Mm, another love story)
Valentino, Valentino
She call me for my telephone
Wetin she want, wetin she want
Ghetto boy Deya suh

About “Blow You Away (Delilah)” by Blue Lab Beats

Read the complete lyrics to "Blow You Away (Delilah)" by Blue Lab Beats from the album "Motherland Journey " in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Jazz Fusion, Afrobeats, UK.

"Blow You Away (Delilah)" is performed by Blue Lab Beats. from the album "Motherland Journey " in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Blow You Away (Delilah)", explore more songs by Blue Lab Beats using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Blue Lab Beats · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Blow You Away (Delilah)" is credited to Blue Lab Beats. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Blow You Away (Delilah)" appears on "Motherland Journey " in 2021.

Visit the Blue Lab Beats artist page at /artist/blue-lab-beats for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.