Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Moniker Lyrics by Ghowst

2022

Holy!
Yeah see!
She be club type
She dey rock life
Everyday she dey farji
She dey cut eye, she dey want my
Baby girl you can have it
When she stop by it is all night
Oh my God what a party!
So if you don't mind, make we off light its about to get nasty!
Make I scatter the party ground'
You better no calm me down just allow me land'
Wey the barnies wey dem Sabi dance'
Turn the show to a carnival so let's Galivant'
Backside wey you carry scatter
If e to cause traffic jam baby girl еma pa mi na'
O see we banging hard'
She dey roll likе standing fan'
She won blow like pakistan'

I no Dey like to blow grammar
I Dey my lane no drama
I no Dey like to blow lamba ah!
Moniker Jo, drop number
Oya Drop number!

Moniker you say Wetin
You say Dey lonely
Moniker you say Wetin
If I leave you nah felony
Moniker say wetin!
If I leave you nah Felony (Felony!)

Tell me what's the matter
Your bumbum continental
Body like a fire eh!
Omo I don dey tire eh!

You want chill with the vibe
You gat dance for the vibe
Can't pay for your time
Girl I fit pay for your crime
Shey you want chill the guys?
But you get vibe for the vibes
Oya vibes for the vibes, whine for the vibes
Oya dance for the vibes, tesumommy for the vibe
Oya whine for the vibe, girl you gat ride for the vibe
Oya roll for the vibe, body gat move for the vibe
Oya roll for the vibe, chill with the vibe
Oya rock with the vibe Moniker rock for the vibe!
Kpe kpe di kpe kpe kpe
Kpe kpe di kpe kpe kpe eh

Moniker you say Wetin
You say Dey lonely
Moniker you say Wetin
If I leave you nah felony
Moniker say wetin!
If I leave you nah Felony (Felony!)
Tell me what's the matter
Your bumbum continental
Body like a fire eh!
Omo I don dey tire eh!
You want chill with the vibe
You gat dance for the vibe
Can't pay for your time
Girl I fit pay for your crime
Shey you want chill the guys?
But you get vibe for the vibes
Oya vibes for the vibes, whine for the vibes
Oya dance for the vibes, tesu'mommy for the vibe
Oya whine for the vibe, girl you gat ride for the vibe
Oya roll for the vibe, body gat move for the vibe
Oya roll for the vibe, chill with the vibe
Credits

About “Moniker” by Ghowst

Read the complete lyrics to "Moniker" by Ghowst in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Amapiano, Afrobeat.

"Moniker" is performed by Ghowst. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Moniker", explore more songs by Ghowst using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ghowst · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Moniker" is credited to Ghowst. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Moniker" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Ghowst artist page at /artist/ghowst for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.