Lyrks
Lyrks
Cover Art

En Suppose Be Lyrics by Gocci Times

0

Werekele ego fechie my anya o
Oga wete ego
Tinye aka na akpa wete ego
Nyem ego

E get things I wanna talk o
I wanna be right at the top o
Person never see food chop o
Na motivation we go chop
I get niggas wey don leave me
I get shima wey don leave me
Family sef no believe me
My only paddy na the music
Yeah yeah

But I no dey shake o
Cos e sure for me yeah oh
Oh yeah
Wetin go be go surely be
Cos en suppose be yeah
Oh yeah
I want plenty money
Money wey no get regret
Money wey dem no fit calculate
Money wey fit to silence bill gate oh
I want plenty money
Money wey no get regret
Money wey dem no fit calculate
Money wey fit to silence bill gate oh
Oh yeah yeah
Ego kudi owo bia o bia o
Money biko bia o
Ego kudi owo bia o
Money bia o eh
Ego kudi owo bia o bia o
Money biko bia o
Ego kudi owo bia o
Owo bia o

I just wanna make my mama proud of me (yeah)
Say my pikin no go see the suffer I see
Say our naija go better pass oversea (yeah)
And today no go be the last we go see

Wetin go be go surely be
Cos en suppose be yeah
Oh yeah
I want plenty money
Money wey no get regret
Money wey dem no fit calculate
Money wey fit to silence bill gate oh
I want plenty money
Money wey no get regret
Money wey dem no fit calculate
Money wey fit to silence bill gate oh
Oh yeah yeah
Ego kudi owo bia o bia o
Money biko bia o
Ego kudi owo bia o
Money bia o eh
Ego kudi owo bia o bia o
Money biko bia o
Ego kudi owo bia o
Owo bia o

Oh yeah uh uh uh
Gocci got this

About “En Suppose Be” by Gocci Times

Read the complete lyrics to "En Suppose Be" by Gocci Times. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"En Suppose Be" is performed by Gocci Times. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "En Suppose Be", explore more songs by Gocci Times using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Gocci Times · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"En Suppose Be" is credited to Gocci Times. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "En Suppose Be" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Gocci Times artist page at /artist/gocci-times for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.