Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Abeg Na Lyrics by Harrysong

Kingmaker

0

See me no ye
Alter plate, harrisong
I love you I love you baby
Abeg na... Abeg na
Olivia tell me say they don do the things wey dey pain me
Nosa tell me say they don do that same thing wey hurt me
Am coming to your arms right now
Am calling your phone baby
When I knock your door, kor kor kor open ()
Abeg na ...open ooo
Abeg na ...open. baby oooo
Abeg na open, open
If them tell u say me I no love u them dey lie
If they tell u say I no go ever need u thеm don lie o
Cos na same story wey Jеnnifer tell her boyfriend
Make her boyfriend come dey fight her best friend oh ha
I dey ur door open
I dey your door kor kor kor open
Choros
Abeg na...
Oya Oya come discipline me, come discipline me
Come punish me, come punish me
Oh, but no deprive me of your love
Most especially your jollof wey dey hold me
Enough is enough baby
I can′t take this no more. Oh oh
I dey ur door kor kor kor open
Choros till fade... by #remegee
Credits

About “Abeg Na” by Harrysong

Read the complete lyrics to "Abeg Na" by Harrysong from the album "Kingmaker". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Abeg Na" is performed by Harrysong. from the album "Kingmaker" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Abeg Na", explore more songs by Harrysong using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Harrysong · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Abeg Na" is credited to Harrysong. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Abeg Na" appears on "Kingmaker".

Visit the Harrysong artist page at /artist/harrysong for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.