Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Jegede Lyrics by Hitboy Kellz

Pure Sin - EP

0

[Intro]
Giii dem repete ehh
Suuu like jegede ooh
Ooh like eh eh eh Oh
Eh eh eh know say

[Pre-Chorus]
Every session I dey
You go see me with my marijuana
Alcohol steady in my system
E fit to burn my liver ooh
That shit is bad
Ye that shit is bad
Oh that shit is bad
Ye that shit is bad
Yeh
Private my lifestyle
But if I loud am
I fit to burst their speaker ooh
Give them my ginger
Every song I voice I swear it's a banger Oh
My shit is bad
Ye my shit is bad
Oh my shit is bad
Ye my shit is bad
Ehh ehh

[Chorus]
Giii them repete
They call me jegede ooh
Gra gra like lagbaja ooh
Eh eh eh eh eh
Ehl. Eh
Give them repete
Call me jegede ooh
Gra gra like lagbaja ooh
Eh eh eh eh eh!

[Verse]
Me I too like woman ye
Uhl
And bakka fit spin my head
Na Wayo na im full my head
Uh
And I no fit come loose guard
If the girlie come hot like pepper
She fit enter my eye
As the gbedu enter my head well
I come dey feel myself
I say vibe contagious
You go contact
Say
Put in pressure
Man good at that
Am never going lose
Am never going stop
Cause man wey work na man wey go chop
Eh eh eh

[Pre-Chorus]
Every session I dey
You go see me with my marijuana
Alcohol steady in my system
E fit to burn my liver ooh
That shit is bad
Ye that shit is bad
Oh that shit is bad
Ye that shit is bad
Yeh
Private my lifestyle
But if I loud am
E fit to burst their speaker ooh
Give them my ginger
Every song I voice I swear it's a banger Oh
My shit is bad
Ye my shit is bad
Oh my shit is bad
Ye my shit is bad
Ehh ehh

[Chorus]
Give them repete
They call me jegede ooh
Gra gra like lagbaja ooh
Eh eh eh eh eh!
Ehl. Ehl
Give them repete
Call me jegede ooh
Gra gra like lagbaja ooh
Eh eh eh eh eh

About “Jegede” by Hitboy Kellz

Read the complete lyrics to "Jegede" by Hitboy Kellz from the album "Pure Sin - EP". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Jegede" is performed by Hitboy Kellz. from the album "Pure Sin - EP" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Jegede", explore more songs by Hitboy Kellz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Hitboy Kellz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Jegede" is credited to Hitboy Kellz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Jegede" appears on "Pure Sin - EP".

Visit the Hitboy Kellz artist page at /artist/hitboy-kellz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.