Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

It Is Well Forever Lyrics by Holiyo

It Is Well Forever

2024

It is e well with me o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever
People wey no fear God o
Them think say life go bad o
My life just dey better o
Forever
Baba God say na so o
I don dey see better o
Na so God want for me o
Forever
Them don go swear for me o
Na so their power fail o
I don dey hamma for here o
Forever
Them don throw jazz for me o
Them say I do juju o
But na Jesus stand for me o
Forеver
I say, It is e well with mе o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever
Uncle, Aunty
Make you no worry
Wetin dey shelle
Baba dey see am
When e go happen
Your eyes go clear
And you go fear God
Ewo, It is e well with me o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever
Wahala dey for them o
Them no go see our back o
Them no go fit oppress o
Forever
E don dey reach your time o
Better must come to you o
Baba don sign for you o
Forever
Them think say me I go die o
Na so them wait and die o
Baba God save my life o
Forever
Them tie dumb baby for bush o
Them think say na me them tie o
Na so their cup come full o
Forever
I say, It is e well with me o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever
Mama, Papa
God dey see you
Brother, Sister
God He too much
Enemies go scatter
Your God too strong
People go see am
Say God do better
For me and you
Them call our name
Baba God show
Na so them fall
Our God don do am
Ewo, It is e well with me o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever
It is e well with me o;
It shall be well with you o
And it must be well with us o
Forever
Credits

About “It Is Well Forever” by Holiyo

Read the complete lyrics to "It Is Well Forever" by Holiyo from the album "It Is Well Forever" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Highlife, Afropop, Afrobeat.

"It Is Well Forever" is performed by Holiyo. from the album "It Is Well Forever" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "It Is Well Forever", explore more songs by Holiyo using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Holiyo · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"It Is Well Forever" is credited to Holiyo. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"It Is Well Forever" appears on "It Is Well Forever" in 2024.

Visit the Holiyo artist page at /artist/holiyo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.