Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Ozana Lyrics by Hotkid

Honorable

0

Goke Agba Moni ma nilari
Magoke agba moni ma nilari
MaGoke Agba Moni ma nilari
Magoke agba moni ma nilari
I tell you back in the days
When me dey Ebute meta
The niggas wey dey oo
Dem no dey follow me play (never)
Folake sofunmi pe Hotkid please please dey go your way (later)
Now me hustle for pay ohh ohh
Now the hustle don dey pay
So I be like oh mama
Mum see your boy don dey global now
We dey go far now
See the kind place we dey shut down now yeh
We started from instagram
Take a look at me now I'm a super star
We dey go far now
See the kind place we dey shut down now (yeh)
So I be like ozana ozana ozana
Omo your boy don dey go far Ozana ozana ozana
Omo your boy don dey kill shows Ozana ozana ozana
Omo your boy don dey shut down Ozana ozana ozana iyeee
Ewo bi ola bamide
Dem want dey follow me dey (alaye dey your dey)
When the boy never make am dem say my mouth be like qote
Moti mope moma korede
Say blessings go still come my way
Now each and everyday ooo ooo
I just dey count my blessings
So I be like oh mama
Mum see your boy don dey global now
We dey go far now
See the kind place we dey shut down now yeh
We started from instagram
Take a look at me now I’m a super star
We dey go far now
See the kind place we dey shut down now yeh
So I be like ozana ozana ozana
Omo your boy don dey go far
Ozana ozana ozana
Omo your boy don dey kill shows
Ozana ozana ozana
Omo your boy don dey shut down ozana ozana ozana iyeee
Goke Agba Moni ma nilari
Magoke agba moni ma nilari
MaGoke Agba Moni ma nilari
Magoke agba moni ma nilari
Credits

About “Ozana” by Hotkid

Read the complete lyrics to "Ozana" by Hotkid from the album "Honorable". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Ozana" is performed by Hotkid. from the album "Honorable" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ozana", explore more songs by Hotkid using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Hotkid · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ozana" is credited to Hotkid. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Ozana" appears on "Honorable".

Visit the Hotkid artist page at /artist/hotkid for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.