Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Blood Lyrics by H.R.

2024

[Intro]
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah

[Verse]
Oh see my eyes don red
Na for the clan I dey ball like this
And if dem like make dem do pass this
But nobody fit hold you down like me

[Verse]
I put am on my head
Rough any man weh go touch my gee
As I dey push say we go succeed
You still dey my head shey you dey believe

[Pre-Chorus]
Oh for your eyes my gee (yeah yeah)
No try hide your pain cos mе I dey see
And for this journey see man for bleed (yeah yеah)
But you can call on me when you need

[Pre-Chorus]
I dey on the highway of life my gee (yeah yeah)
No know wetin dey the end there for me (oh ah)
But as blood still dey flow for my vein
You for know I fit dirty body for thee e e

[Chorus]
(Cos you be)
You be ma dawg
You be ma blood
(Oh when you)
Oh when you fall
I no go leave you

[Chorus]
(Oh when it's)
Oh when it's rough
When you get lost
(Oh I no go)
I no go run
I go stand with you

[Verse]
Oh Jiggy I (oh for real)
I no fit forget you
Oh my gee I go crush anybody if dem try (oh okay)
Know say I dey for you and that's on my life I'm not dulling

[Verse]
I don't mind (mmm I no dey play)
Shit life don put you through be too sad
You no trust any man but I dey your side
For my kind see me I go slide

[Pre-Chorus]
Oh for your eyes my gee
No try hide your pain cos me I dey see
And for this journey see man for bleed
But you can call on me when you need

[Pre-Chorus]
I dey on the highway of life my gee
No know wetin dey the end there for me
But as blood still dey flow for my vein
You for know I fit dirty body for thee e e

[Chorus]
(Cos you be)
You be ma dawg
You be ma blood
(Oh when you)
Oh when you fall
I no go leave you

[Chorus]
(Oh when it's)
Oh when it's rough
When you get lost
(Oh I no go)
I no go run
I go stand with you

[Chorus]
(Oh you be)
You be ma dawg
You be ma blood
(Oh when you)
Oh when you fall
I no go leave you

[Chorus]
(Oh when it's)
Oh when it's rough
When you get lost
(Oh I no go)
I no go run
I go stand with you
Oh Lord

[Hook]
See on my head me I no fit leave
Oh on my head me I no fit leave you
Oh on my head me I no fit leave
See on my head me I no fit leave you

[Hook]
Oh on my head me I no fit leave
Oh on my head me I no fit leave you
See on my head me I no fit leave
Oh on my head me I no fit leave you
Credits

About “Blood” by H.R.

Read the complete lyrics to "Blood" by H.R. in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afropop, Amapiano, Afrobeat.

"Blood" is performed by H.R.. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Blood", explore more songs by H.R. using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for H.R. · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Blood" is credited to H.R.. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Blood" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the H.R. artist page at /artist/hr for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.