Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Jehovah Lyrics by Humblesmith

Osinachi

0

[Intro]
N-tyze
Ehegem
Shantamaya o


[Verse 1 – Humblesmith]
I want to tell you story (Okwu)
My testimony (Mama)
This life e no easy brother
But I give God the glory
I bin dey hawk for street o
No money, to pay school fees o
Them no wan give me chance o, to showcase my talent o
So I enter Lagos (Lagos)
I sleep for under bridge o
Na so I enter one chance, but all na experience o
Now my story don change
I’m now the most talked about o
If no be God o, I for don give up o

[Chorus – Humblesmith]
Asi na obugi Jesus
Gini kam ge eme, na eluwa nka, gini kam ge eme
If not because of Jehovah
Gini kam ge eme o, na eluwa nka, gini kam ge eme
Ekwensu ihe na eme gi o
Ihe na eme gi, Ma gi na ndi otu gi o, ihe na eme gi
Onye iro ihe na eme gi lele
Ihe na eme gi, Ma gi na ndi otu gi, ihe na eme gi


[Verse 2 – Phyno]
Yaah
All the days of my life
Nwannem sorom kele Jehovah
Cos I have seen the light (Oku)
Anything wey them plan o, I must to jump and pass o
Olisa dey my side chai (Otua)
I no know anybody, but you make me somebody
If to say you no dey my side for life, dem for don suffer me (Seh)
See as you lift me high o, see nwa guy e koba o
Udem na edezi o (ele)
Okwa Chukwu na eme o (eh)

[Chorus – Humblesmith]
Asi na obugi Jesus
Gini kam ge eme, na eluwa nka, gini kam ge eme
If not because of Jehovah
Gini kam ge eme, na eluwa nka, gini kam ge eme
Ekwensu ihe na eme gi o
Ihe na eme gi, Ma gi na ndi otu gi, ihe na eme gi
Onye iro ihe na eme gi lele
Ihe na eme gi, Ma gi na ndi otu gi, ihe na eme gi



[Verse 3 – Humblesmith]
Brother do not give up o (Okwu)
No give failure chance
Sister you have to work oh
Cos hunger is dangerous oh
Shey person go pay house rent
Person go marry wife o
Person go born pikin o
Person dey face Challenge o
Sometimes na bad market (Market)
Sometimes na good market
But you no go kill yourself
Cos all na experience o
One day your story go change oh
You go celebrate o
Go to church o and thank the Lord o

[Chorus – Humblesmith]
Asi na obugi Jesus
Gini kam ge eme, na eluwa nka, gini kam ge eme
If not because of Jehovah
Gini kam ge eme o, na eluwa nka, gini kam ge eme
Ekwensu ihe na eme gi o
Ihe na eme gi, Ma gi na ndi otu gi, ihe na eme gi
Onye iro ihe na eme gi lele
Ihe na eme gi, Ma gi na ndi otu gi, ihe na eme gi
Mixing Zeeno Foster

About “Jehovah” by Humblesmith

Read the complete lyrics to "Jehovah" by Humblesmith from the album "Osinachi". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Jehovah" is performed by Humblesmith. from the album "Osinachi" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Jehovah", explore more songs by Humblesmith using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Humblesmith · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Jehovah" is credited to Humblesmith. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Jehovah" appears on "Osinachi".

Visit the Humblesmith artist page at /artist/humblesmith for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.