Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Ileke Lyrics by Hvntar

0

Ouch
Dance okp’iholo
She wanna dance wanna dance okp’iholo
Folake wanna dance okpi’holo
She wanna dance wanna dance okp’holo
Your body dey confuse my thinking e
And E dey draw me nearer draw me nearer
You be my favourite of all of dem no dey think am
Do re mi Faso lati do na the way I dey sing am
She dey
Give me fever
Abegi
Gimme sweater
Lo ah lo
Oh Baby sho ma jo
Baby shaky shaky bam bam
No come dey form like commando
Ileke ni jo ah jo
My baby sho ma jo
Shaky shaky shaky bum bum
With this your biggy overload
Oh ah oh ah oh ah
For your waist I wan believe
Oh ah oh ah oh ah
Ileke dey cure my disease
Oh ah oh ah oh ah
Na your waist I wan believe oh
E dey givee me relief oh
Kini wan so
Who be the baga wey come dey yarn dust
Hello, Folake wassup?
Me and guys don wait for bus stop
All my ladies fashionista
Chopping my money o
Be my miss I be your mr
Make we spend money
She dey
Give me fever
Abegi
Gimme sweater
Lo ah lo
Oh Baby sho ma jo
Baby shaky shaky bam bam
No come dey form like commando
Ileke ni jo ah jo
My baby sho ma jo
Shaky shaky shaky bum bum
With this your biggy overload
Oh ah oh ah oh ah
For your waist I wan believe
Oh ah oh ah oh ah
Ileke dey cure my disease
Oh ah oh ah oh ah
Na your waist I wan believe oh
E dey givee me relief oh
Credits

About “Ileke” by Hvntar

Read the complete lyrics to "Ileke" by Hvntar. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Ileke" is performed by Hvntar. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ileke", explore more songs by Hvntar using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Hvntar · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ileke" is credited to Hvntar. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Ileke" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Hvntar artist page at /artist/hvntar for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.