Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Romantic Lyrics by Iam Rock

Romantic

2021

INTRO
Na Rock Again Oooo I feel the vibe
VERSE
Kom to me I go pay de prize
Gal I'm lovin U and I can't deny
Yeah Yeah
Take my hand and hold me tight
Gal me and U we no go fight
Na wetin be dis oo Gal I go die for ur love ooo
As I dey for my ghetto I dey cry for ur love ooo
Na wetin be dis oo Gal I go die for ur love ooo
As I dey for my ghetto I dey cry for ur love ooo
CHORUS
U so romantic
Gal me luv de way wey u shake ur body
Gal go U so fantastic
Come on babe gal See I love ur beauty
U so romantic Haaaaaaaa
Gal me luv de way wey u shake ur body
Haaaaaaaa
Gal go U so fantastic
Haaaaaaaa
Say me luv de way wey U rock ur body
Haaaaaaaa
VERSE
Open ur heart I will love U Love U
I can't deny that I want U
Money Money Gal U no go want
Ever ready ready for ur love
Body bad I dey komf
U fine buh U no dey rush oo
If I'm wrong I'm sorry
But U know nobody
So Gal don't U worry
Me and U and nobody Heyba
Na wetin be dis oo Gal I go die for ur love ooo
As I dey for my ghetto I dey cry for ur love ooo
Na wetin be dis oo Gal I go die for ur love ooo
As I dey for my ghetto I dey cry for ur love ooo
U so romantic Hmm Romantic
Gal me luv de way wey u shake ur body
The way wey U shake ur body
Gal go U so fantastic
Come on babe gal See I love ur beauty
See I love U babe I love U babe I love U yeah
CHORUS
U so romantic
Haaaaaaaa
Gal me luv de way wey u shake ur body
Haaaaaaaa
Gal go U so fantastic
Haaaaaaaa
Say me luv de way wey U rock ur body
Haaaaaaaa
I want U Huoo Yeah
VERSE
Kom to me I go pay de prize
Kom to me I go pay de prize
Gal I'm lovin U and I can't deny Yeah Yeah
Take my hand and hold me tight Hoo U so fine
Gal me and U we no go fight
Na wetin be dis oo Gal I go die for ur love ooo
As I dey for my ghetto I dey cry for ur love ooo
Na wetin be dis oo Gal I go die for ur love ooo
As I dey for my ghetto I dey cry for ur love ooo
CHORUS
U so romantic
Gal me luv de way wey u shake ur body
Gal go U so fantastic
Come on babe gal See I love ur beauty
U so romantic Haaaaaaaa
Gal me luv de way wey u shake ur body
Haaaaaaaa
Gal go U so fantastic
Haaaaaaaa
Say me luv de way wey U rock ur body
Haaaaaaaa
Credits

About “Romantic” by Iam Rock

Read the complete lyrics to "Romantic" by Iam Rock from the album "Romantic" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afropop, Afrobeats, Pop.

"Romantic" is performed by Iam Rock. from the album "Romantic" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Romantic", explore more songs by Iam Rock using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Iam Rock · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Romantic" is credited to Iam Rock. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Romantic" appears on "Romantic" in 2021.

Visit the Iam Rock artist page at /artist/iam-rock for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.