Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Hustla dey Hustle Lyrics by Iamsmallmarley

Hustler

2023

Small Marley
Who know me
Ahhnn Ahhnn
Hustler for 2022
No more Trenches
Ok nah
Let go dear
We dey hustle
Make we comot for trouble
If you no get money
Make you no fumble
No time for rubbish
In dis life of humble
Papa dey pray
Make we leave trenches
Mama also dey pray
Make we make it
Their are somethings wey dey rain for street
Because of enemies, I can't givе up
Dis life is turn by turn
Make person no talk o
Baba God
I don dеy talk
As I dey look ur eye
Bless me with long of life just give me muscle
To hustle for flight
I no dey fight
Make I no die before my time
I want to make it o
Wo!
Hustle for 6 month
No money for malt
Ninu kosi kosi
Awon Kan jera top
Won fi shey whatsup
Le gbe church
Ti mo ba lowo
Mo ma gba shop
Hustla dey hustle
Hustla dey hustle
Person wey rich dey gamble
Person wey rich dey gamble
Oh lord of mercy
Oh lord of mercy
I just want to make it
I just want to make it oo
I want to build something for my future
Jeje ni mo joko si shop
Ti won fife my soro
Ola pe mo ni Owo lowo
Ni won fi pe mi leyon
Se bi Olohun lo da yon
Eda Kan ko Le da eyon
Hustla dey hustle
Hustla dey hustle
Person wey rich dey gamble
Person wey rich dey gamble
Oh lord of mercy
Oh lord of mercy
I just want to make it
I just want to make it oo
Small Marley
Hustla dey hustle
Hustla dey hustle
Person wey rich dey gamble
Person wey rich dey gamble
Oh lord of mercy
Hustla dey hustle
Person wey rich dey gamble o

About “Hustla dey Hustle” by Iamsmallmarley

Read the complete lyrics to "Hustla dey Hustle" by Iamsmallmarley from the album "Hustler" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Hustla dey Hustle" is performed by Iamsmallmarley. from the album "Hustler" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Hustla dey Hustle", explore more songs by Iamsmallmarley using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Iamsmallmarley · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Hustla dey Hustle" is credited to Iamsmallmarley. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Hustla dey Hustle" appears on "Hustler" in 2023.

Visit the Iamsmallmarley artist page at /artist/iamsmallmarley for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.