Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

I go do am Lyrics by Iamsmallmarley

Hustler

2023

Small Marley Lon Omo Yen
Shebi baba losope ki ma shey fo
Ki duro dede ki ma shey fo
Anything wey I wan do for dis life o
Baba so fumi ki ma shey take life
No how you run pe o fe shaye
Aye ma duro dede
Ewon ma re
No matter de problem
You dey face
Shebi nah people wey dey for rain
Anything wey I wan do for dis life o
I go do am I no go take life o
Anything wey I wan do for dis life o
I go do am I no go take life o
Oti pe ti mo ti ma hustle
Dey go abuse me because
I no get muscle
Shebi nah little dey go blow whistle
If it my turn to ginger dem
Okan ma dun mi
Won ma fi Loli-pop
La aduni loju
Mummy gba adura fun
Ki ba le Jo won ota loju
Shebi 247 lo ma fi ruju
Awon ota ti ro pe mi ole joju
Anything wey I wan do for dis life o
I go do am I no go take life o
Anything wey I wan do for dis life o
I go do am I no go take life o
Baba so fumi ki send aza
Because I want to learn re-wire
Shebi baba losope ki ma shey fo
Ki duro dede ki ma shey fo
Anything wey I wan do for dis life o
Baba so fumi ki ma shey take life
Sometimes I can't sleep
If I sleep
I no go get time to succeed
I always reason about dis life
Wenti he go brings
No friend, enemies dey for family
Wenti I go gain
My senior brother like to tell me
Make I no give up o
If I give up enemies go talk say
No be by force
Shebi baba losope ki ma shey fo
Ki duro dede ki ma shey fo
Anything wey I wan do for dis life o
Baba so fumi ki ma shey take life
Anything wey I wan do for dis life o
I go do am I no go take life o
Anything wey I wan do for dis life o
I go do am I no go take life o
Mo hustle fu gbade
Mo dare bubble fu gbade
I don't know de time wey baba God go lift me up
Anything wey I wan do for dis life o
I go do am I no go take life o

About “I go do am” by Iamsmallmarley

Read the complete lyrics to "I go do am" by Iamsmallmarley from the album "Hustler" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"I go do am" is performed by Iamsmallmarley. from the album "Hustler" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "I go do am", explore more songs by Iamsmallmarley using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Iamsmallmarley · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"I go do am" is credited to Iamsmallmarley. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"I go do am" appears on "Hustler" in 2023.

Visit the Iamsmallmarley artist page at /artist/iamsmallmarley for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.