Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

For Yah Lyrics by Ice Prince

Jos To The World

0

Everything i do oooo i do it for yah
I do it all for you uuu u know i do it for yah
And even if i thief iyo ooo i keep it for yah
And if dem say i craze iyo ooo i do it for yah

Sometimes i dey wonder wonder wonder wonder wonder wonder why
Wonder wonder why


Shebi na only you i see wey go catch my eye(wey go catch my eye eee)

Sometimes i dey wonder wonder wonder wonder wonder wonder why
Wonder wonder why
Shebi na only you i see wey go catch my eye
For yah for yah ehhh for yah
For yah for yah eehhh
For yah for yah ehhh
For yah ehh


No lеtting go no holding back
Because you are my Lady eehhhh
No lеtting u go
No holding you back ehh ehh
Because you are my because you are my
Diva you give me fever
Your love make a nigga shiver ehh
Baby i like you(I like you) yeah yeah yeah
Baby you are me breezer
Real love flowing like a river ehh
That's why i like you

Everything i do uuu i do it for yah
I do it all for u uuhh u know i do it far you
And even if i thief iyo oo i keep it for yah
And if them say i craze iyo ooo i do it for yah

Sometimes i dey wonder wonder wonder wonder wonder wonder why
Wonder wonder why
Shebi na only you i see wey go catch my eye(Wey go catch me eye)

Sometimes i wonder wonder wonder wonder wonder wonder wonder why
Wonder wonder why

Shebi na only you i see wey go catch my eye (Go catch my eye)
Like the way you do it and the way you take it down
Like the way you take that and make that boody to the ground
Baby girl you know you are the baddest in the town
So take that booty down
Bend down and pause ooo
Ohhh baby nor dey rush oooo
Yes manna gyal
All the girl them love you
The way you just dey move your body ooo
Gat me wanna fall in love
Baby guess what your body banging ooo
Gat me screaming my Lord
Give me number later i go call u ooo
Make we talk about love
Straight to the room girl i wanna fk you i wanna make you my love

Everything i do uuuu i do it for yah
I do it all for you u know i do it for yah
And even if i thief iyoo i keep it for yah
And if them say i craze ooo iyo i do it for yah

Sometimes i dey wonder wonder wonder wonder wonder wonder wonder why
Wonder wonder why

Shebi na only you i see wey go catch my eye(we go catch my eye)
Sometimes i wonder wonder wonder wonder wonder wonder wonder why
Wonder wonder why

Shebi na only you i see wey go catch my eye
Credits

About “For Yah” by Ice Prince

Read the complete lyrics to "For Yah" by Ice Prince from the album "Jos To The World ". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"For Yah" is performed by Ice Prince. from the album "Jos To The World " This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "For Yah", explore more songs by Ice Prince using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ice Prince · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"For Yah" is credited to Ice Prince. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"For Yah" appears on "Jos To The World ".

Visit the Ice Prince artist page at /artist/ice-prince for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.