Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Made me Lyrics by Icemhanic

2023

Verse 1
The rap messiah
Eeehhh
Come make ah give gist
Do you see how hard Nigas made me be
Na your front them go be your guy
For your back them go be like when e go die
One of my gee for Area
Na e goons kill am
Because of small kola
Wey Niga no fit wage
For back of oshegu, u better relocate
Cos Area Don scatter
Even chairman for Area Don gbagada
U no fit fla agada
For chakabula matter u know this matter
Even kpor kpor dey call out
With their luga
But na who kporkpor con catch go face the law
The mattеr too brutal
But last last na innocents go face the law
Thе matter too brutal
But last last na innocents go face the law
Chorus
I swear i no wicked
You don't know
Na my brother man do me
Dem turn me luci
Kakara getty hearth
Like a Lucifer
Thier pain no worry me ooo
Thier trouble no bother me oo
Their painy no worry me oo ohhh
Their trouble no bother me oo
Verse2
You no fit use brokus
Go text cutlass Jazz
No go cross my lane because
You no go last
Oh lord have mercy, I no won kill
I no want make your mama go start con start dey weep
See what they turned me to
Stubborn like tompolo
Get bar like Marco Polo
Somebody call my mama
I Don break commandment like John Togo
This is what they turned me to
Wicked folks Don dey pretend to love again
Me ah no dey trust again
For the street you go see say no love again
This is what they turned me to
Wicked folks Don dey pretend to love again
Me ah no dey trust again
For the street you go see say no love again
Chorus
I swear i no wicked
You don’t know
Na my brother man do me
Dem turn me luci
Kakara getty hearth
Like a Lucifer
Thier pain no worry me ooo
Thier trouble no bother me oo
Their painy no worry me oo ohhh
Their trouble no bother me oo
I swear i no wicked
You don't know
Na my brother man do me
Dem turn me luci
Kakara getty hearth
Like a Lucifer
Thier pain no worry me ooo
Thier trouble no bother me oo
Their painy no worry me oo ohhh
Their trouble no bother me oo
Mix god
Credits

About “Made me” by Icemhanic

Read the complete lyrics to "Made me" by Icemhanic in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap, Afrobeat, Afro Trap.

"Made me" is performed by Icemhanic. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Made me", explore more songs by Icemhanic using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Icemhanic · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Made me" is credited to Icemhanic. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Made me" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Icemhanic artist page at /artist/icemhanic for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.